Una no tell me say we no dey blend tomatoes again 😏
2026-07-16 19:05:33
823
STAR ✨ :
God please don’t forget me, bless me so I can give my children the life they deserve and to everyone that come across this comment
2026-07-16 14:43:26
397
Hasiya.....💓💕 :
I will never be poor
2026-07-17 07:13:22
1
CLIFF WOODCRAFT & INTERIORS :
shout out to the ODOGWU behind all this
2026-07-17 09:43:39
24
nayoomie_thebabe :
Is that breakfast?🫣
2026-07-17 08:44:40
1
Undilutedbrown🤎🦂 :
Omo I must select well for next life 😩
2026-07-17 10:35:16
16
favy❤️ :
I can never be poor 😔
2026-07-16 22:22:57
0
UGOCHUKWU 🤛🏽💥 :
e get utensils wey I see for this video wey I never see for my life before
2026-07-17 11:11:45
2
Ćħîñńÿ_Åûşțîñė Zigara :
I will never blend tomatoes again, na this style I go dey do now
2026-07-16 21:35:26
59
Suzzy Bright :
mommy for this big house no maid who is doing the cleaning 😳
2026-07-16 22:48:13
1
joymanafa :
but ma can't there iron the clothes their self just asking
2026-07-16 19:49:23
265
Blessence fragrance :
now I know,no vex😩money nah water
2026-07-16 18:25:28
52
Ada Umunya :
YOU ARE A SWEET MOTHER❤️LOVE YOU!!!
2026-07-17 07:16:35
8
Callmeijeoma/Omaoilfoods💯 :
Thunder fire poverty 😫
2026-07-17 07:32:50
11
Miss. A✨🤍 :
Omo. I will enjoy luxury with my kids too😫
2026-07-16 21:56:48
11
Calm mama 💜 :
God will punish poverty🥺 at their age I Dey blow firewood dey try warm vegetable soup make I chop with my siblings. My children must enjoy everything I couldn’t enjoy.👏🏼👏🏼
2026-07-16 21:51:02
22
🦋𝓖𝓵𝓸𝓻𝓲𝓪🦋 :
Make I no mistakenly come ur house o, because I no go go bk Oo 😂
2026-07-16 21:40:20
10
vickybliss592 :
never enjoy motherly love in my life before 🥺
2026-07-16 22:28:55
5
Abigold 🖤🦄 :
First 🥰🥰🥰
2026-07-16 14:39:23
7
Nene Vincent :
Swear sey na so you dey cook ehn
2026-07-16 20:36:47
6
To see more videos from user @zaziri_sonari, please go to the Tikwm
homepage.