@pascalo_: Make person help me abeg 🙏😅 #davido #30bg #viral_video #foryou @Slypy

Pascalo
Pascalo
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 16 July 2026 14:47:40 GMT
181864
14187
369
1951

Music

Download

Comments

nanarh.22
🌸Nanarh Davido🌸 :
Give him the car send account Na ur mate ?😂 Maybe Na network no good for wey he dey OBO no small📌❤️
2026-07-18 14:57:58
1
therealghost5
ACCOUNT_NOT_FOUND🥹 :
make I know talk
2026-07-18 13:09:53
1
lopez7o2
LØPËZ ✅💢💢 :
Abeg make person give me hotspot 🫴😅😅
2026-07-18 14:32:28
1
afroabeat.lyrics536
BOBZY 🎶 🎶 :
and nothing concern this man say them dey do video ooo😂😂😂
2026-07-17 07:40:22
348
user15572138684981
Alvina peter :
Davido or nothing
2026-07-17 14:20:02
6
preciousprecious180
P❤️E🖤R💙R❤️Y💖 B💖A❤️B💖E💙 :
E no really concern us wey be 30BG Davido or nothing 🤍🤍🤍 wey my 30BG family
2026-07-17 13:57:05
176
verifiedkris
verified Kris 🦅💫🎯🎧 :
u no ft see Wizkid for this kind settings 😂
2026-07-18 07:49:40
40
big..sam..2
BIG……SAM :
If I connect hotspot for Davido phone I don blow for my life
2026-07-17 14:48:10
60
evilbella386
Verified Evil😈bella 🎀🧬 :
big wiz for a reason ✅🥰u no go ever see am for hotspot settings 😂😂
2026-07-17 17:34:24
45
red_besti
red_bestie❤️ :
He say Abeg give me hotspot 😭😭 dis man😂
2026-07-17 11:07:37
35
aghogho.oz
Aghogho OZ :
I swear u no fit see wizkid for that kind setting 😂
2026-07-18 10:12:36
8
wonder8821
Enkaay💞 :
Davido and cruise 🫴🥺he loves equally and see everyone around him just like humans like him .. no discrimination 👌👏💯
2026-07-17 10:00:27
15
edobabe95
edo 💕💓 babe 😘🩹🍭🍭🍩🍆 :
You no get see my popsi for this can settings 😂
2026-07-17 08:39:57
24
valentinananlop3
Miss Valentina🦋😍🦅 :
So what is wrong with him asking for hotspot .
2026-07-18 01:35:25
7
wisebillion187
Wise Billion :
why not Abi na God e be.. OBO or nothing
2026-07-17 15:36:26
6
girlwithgod4
Gloria 💝💖💞 :
i like OBO that guy no dey carry body
2026-07-17 16:57:05
5
vicky.bella.blink
Vicky Bella Blinkz :
Person wey go even buy the hotspot self 😂
2026-07-18 08:12:49
9
dan_iel552
🏝️H Ø L Y B Ø Y🏝️ :
una say he dey beg for hotspot keh u want make he buy subb for all FC😂
2026-07-17 14:10:15
13
smartdior21
smartdior21 :
man wey no get wahala 😂
2026-07-17 12:50:02
11
user8053288780212
Kelly p :
omor e dey happen every where I love the my chief ❣️🥰
2026-07-17 09:43:55
6
skippo0016
Skippo16 :
Oga Even Mark Zuckerberg data dey finish for phone. na still hotspot or data U go need to come back online. na normal things🥰🥰🥰
2026-07-18 05:26:33
5
To see more videos from user @pascalo_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About