@manlikeshaddy1: This one happened today today for adesuwa anybody way get update wey go lead to the catching of this omila go collect 1m asap.share this video to create the awareness this guy is still around omilaing people’s shops abeg make una mark him face ohh na better omila ohhhh omila!! Omila!!!!!! Omila ohhhhh #foryoupage #awareness #trending #trending #benincity