I seriously need baby but my girlfriend no understand me
2026-07-18 17:46:55
1
°❀⋆.ೃ࿔*:・thick debbie💕 ˚୨୧⋆。 :
God’s time is the best😌😂
2026-07-17 20:35:25
0
𝔼𝕃𝕀ℤ𝔸🇨🇦 :
fear CALABAR boys o😍😍
2026-07-16 19:14:13
309
T🌸 :
Time never reach 😂😂😂
2026-07-17 09:18:10
105
Dẽ Chäsę👷 :
So u wan come tell them watin I tell you for dm ? I never guide 😂😂😂
2026-07-16 17:32:05
107
ahmcherry6 :
Why is because I am not yet financially stable, and am still taking time to find someone I can spend the rest of my life with,because my children will all bear only one surname (That thing called Divorce should never be in Family name)I want my kids to have the best Life ever,I don’t want to bring any Child to this cruel world to suffer.
2026-07-18 09:12:25
4
Ray ☀️ :
My mummy will kill me
2026-07-17 14:15:10
27
OSA🤭🥺💕 :
Me I still be baby😭😂
2026-07-17 12:27:27
17
pretty nation 🌸💮🌸 :
I no like as u dey appear for my fyp I no one get belle oo🤧
2026-07-18 11:14:15
4
July 20th🌹 :
I don ready na to find sweet boy remain😒
2026-07-18 11:07:13
4
👀 :
Guy stop na
2026-07-17 01:26:04
14
ও Afisko ও🤭🌸 :
I want yours
2026-07-17 18:26:12
3
Gîf Ty :
Make my parents chase me comot for house ? abeg oh 😂
2026-07-16 19:07:54
7
Jessica 🎀🦋 :
My babe fit run leave me and the baby 😹🤌
2026-07-17 19:47:21
3
Anointing baby 😍 :
daddy look good on you 😁
2026-07-17 14:16:15
1
Big Billions🤬🚀 :
Make I get money way go do me and my family first 🧏🚀
2026-07-17 09:25:19
4
Mia🥀💙 :
Very soon, for now na long distance relationship I dey
Make my babe come back first 🥰🥰😂
2026-07-17 13:08:48
1
hope berry🎀🧸🍯🍭🍪 :
Who go feed am ??😂
2026-07-17 09:40:26
2
.❀ :
Challenge right
2026-07-17 01:37:14
2
To see more videos from user @badboy_yagi, please go to the Tikwm
homepage.