If you put accounting in big 3, where will you put engineering
2026-09-03 11:34:12
1446
Confidence j®🇳🇬⚖️ :
accounting dey big 3 😂😂 wetin dey always dey supplementary list 😁
1 Medicine and surgery
1 Law
2 Engineering
3 Nursing
any other thing come later
2026-09-03 20:45:56
591
jtech_01 :
Accounting dey big 3? Lmao
2026-09-04 11:43:27
60
Tolani :
Guys before crashing out read well it goes like this law represents art, medicine represents science, accounting represents commerce. That is big three for the big three so engineering is under science no one is arguing if it is big or not
2026-09-04 10:50:17
243
REALLYNOTAJAY 🙃🙃❤️ :
So na accounting Dey big three so engin wey I Dey na Akara ? 😂💔🤣
2026-09-05 13:05:23
3
Toria😍😍 :
Broooo the big 3 is actually Medicine, Law and Eng
2026-09-05 04:34:33
364
𝓟𝓱𝓮𝓮𝓷𝔂🇧🇯🕷️ :
Come Whats wrong w y’all ?😂 Accounting is a big course jorr
2026-09-04 10:45:15
131
Hopeticia :
una de underestimate accounting
2026-09-04 10:02:21
106
𝙇𝘼_𝘾𝙍𝙐𝙓𝙓 :
funniest part is that una wey dey say accounting no dey big 3 no dey study better course for that engineering
2026-09-04 08:30:28
74
justamaraa💅 :
😭😂 what's wring with this cs
accounting is a big course o
2026-09-06 03:28:29
4
glossychic09 :
Accounting Dey big 3 o. If you know you know 👌
2026-09-06 10:54:43
7
Wealth🕷🕸🪖 :
Actually na big 5 😂 medicine law engineering nursing and accounting
2026-09-03 16:55:31
98
Ibex ⭐ :
The person wey post this thing na accounting student 😭
2026-09-04 08:21:37
26
👑 PRINCE :
big 3 médecin, engineering and law
2026-09-04 06:50:42
7
Emmy of Unidel 👨🏫📖📚 :
Accounting In big three 😁😭😭computing big pass that stupid Accounting
2026-09-03 17:13:17
15
D.K :
where is engineer
2026-09-02 23:08:28
31
Az stationery hub :
Accounting is life no accountant Dey suffer who sabi sabi
2026-09-04 11:56:38
29
𝕄𝕒𝕐𝕒𝕙✨ :
Medicine & surgery ,Law,Engineering,Pharmacy,Computer Science before you go even Dey think accounting sef 😂😂😂
2026-09-05 21:08:28
9
To see more videos from user @its_skiiti, please go to the Tikwm
homepage.