my talking stage for tiktok bill me 20k oo person way dey another state and I never see am before oooo
2026-07-17 13:50:20
4
Princ£ life$tyle💫🤴👽🧸 :
na the country wey we dey curse all this kind of reasoning, how wish our country be like Europe countries wey everybody dey okay, we no go get this kind mentality dats just it💯👌
2026-07-16 17:30:26
7
Wisdomalex :
you and who is doing relationship this period
2026-07-17 23:11:51
1
ℍ𝕖'𝕤 𝕎𝔼𝔸𝕃𝕋ℍ :
Freaking real 😅
2026-07-17 20:15:18
0
Starboy ptwin :
Life don spoil 😁
2026-07-16 20:27:01
2
sunero :
omo i go tinder i just dey collect WhatsApp number but nothing to say 😂😂
2026-07-17 14:58:01
3
Benteke :
Fr
2026-07-17 20:38:08
0
Sipro77 :
omo tinunub must go
2026-07-17 11:01:20
2
DeroyAgu :
nothing like social media cos my papa na d**vil wey no dey allow us rest but him no dey online let me tell u the stuff offline pass
2026-07-17 11:41:47
1
Teach.Tok :
because we are in the end generation
GEN Z.
2026-07-17 22:28:23
0
TOBI𖣂 :
Omo
2026-07-16 16:36:36
3
Biggest show :
Relationship now be like side hustle ooo 🤣😂
we're cooked bro 🤦
2026-07-17 21:28:06
0
SKYBLISS SSSNG :
hahaha not even social media is Reality and Nature
2026-07-17 14:53:19
0
👑 CEEJAY KINGS@SON_OF_E-ROI📿 :
😂😂😂omo this generation is cooked
2026-07-17 00:59:25
1
Handsome :
Things are getting serious that I don’t even know how to talk to females
2026-07-17 09:47:19
0
Precious Godswill :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-16 23:45:09
0
To see more videos from user @king_chuvy, please go to the Tikwm
homepage.