@chi_edozie1: Belle dey pain me , please eat for me , i no fit eat 😂😂😂#creatorsearchinsights #fyp #edozie #viral #trendingvideo
Edozie D⭐️
Region: NG
Thursday 16 July 2026 18:23:48 GMT
Music
Download
Comments
𝒻𝒶𝓋𝑜𝓊𝓇♡ :
Truth no dey man mouth at all😭😂No matter the age🙁🤧
2026-07-17 05:29:49
3240
Jenny’s Fun Hub :
He no fit chop he just dey manage chicken
2026-07-17 07:30:16
670
HAIRSTYLIST/MUA IN YENAGOA ✨✨✨ :
Edozie talk true, How many years you dey??
2026-07-16 20:06:56
2350
G.T Richie's :
Future heart breaker
2026-07-16 19:19:29
402
TeesbyFaygirl🛍️ :
Edozie belle dey pain you but you dey chop chicken 😏😂😂
2026-07-16 18:37:36
1185
PROMZY’STITCHES HUB :
Person say truth no Dey man mouth 😂
2026-07-17 06:31:54
530
Presh bobby26 :
No be who no fit eat this😂😂
2026-07-16 22:17:28
296
Precious Gift :
Person wey talk say him no fit chop don dey chop chicken oo😃😃
2026-07-16 18:32:46
369
Sucses♥️💋 :
the ending shock me 😂😂😂
2026-07-16 18:35:55
198
chinenye :
Edozie who's teaching you all this 🤣🤣🤣
2026-07-17 10:24:58
6
Don Kelvin :
Who is this man 😂😂😂
2026-07-17 13:32:12
6
iyemoney :
Fear man even de one dem born today 😂😂
2026-07-17 08:05:06
6
nicholesdream :
Who is this boy 😅
2026-07-17 05:42:53
98
HAPPINESS🥀 :
One day,just one day edozie go confess him real age😂
2026-07-17 10:24:15
59
favoritejoy86 :
My grandpa just tell me say him and Edozie been dey the same company that year 🤣🤣
2026-07-17 07:34:43
51
Nneamaka Daniel :
Men can lie no matter their age😂😂😂 so this eat for me baby wey men dey talk na Edozie start am?
2026-07-17 05:58:43
36
Ameenah🪖🐍 :
Shebi una Dey see man😭
2026-07-17 08:29:12
24
Kadi~Vee :
The reborn of stingy men association. Slogan: Eat for two okay
2026-07-17 14:00:34
11
To see more videos from user @chi_edozie1, please go to the Tikwm
homepage.