I never cook for myself finish na man I wan go de cook for😂😂😭
2026-07-17 07:54:34
152
luchibenard8 :
my ex fiance engage me, meanwhile na poor guy, he no get shishi, I just say make I follow him build, I come begin dey see red flag, na once I run jakpaaa😂😂😂
2026-07-20 11:46:17
1
cyndicyndi205 :
Me wey they carry half of the food come my house 🥺U want make hunger kill me?😅
2026-07-17 07:59:55
315
Gına🫧 :
Una no talk quick😭 I Dey even wash him duvet 😭
2026-07-17 08:38:31
747
Princess Ella👸❤️💕 :
Una no quick tell me😭i cook moi-moi from scratch😭😂😂😂
2026-07-16 23:36:23
257
queen bae🎀🤧❤️ :
which Kai dangerous dance be this one 😹😹😹😹
2026-07-17 15:05:30
282
GBEMISOLA🇳🇬🇰🇪 :
Na why he must pay me if he wan mk I cook for him
2026-07-19 22:03:57
1
Livia Leo :
na ur facial expressions dey give me joy 😁😁
2026-07-17 10:56:47
61
🫅Queen👑 of🥀the💍south🇬🇭 :
Game wey go cut go still cut 😂😂
2026-07-19 07:15:54
2
TINAMED :
make the song no waste
2026-07-19 18:19:02
4
Chisomaga🌸🧚♀️ :
This ur facial expression sef ehn 😂😭
2026-07-18 19:10:34
10
MINAJ 💝💞 :
Chai my own Don finish 😩
2026-07-17 11:25:22
1
Amby :
Dem no Dey talk am twice 😂😂😂they don’t know
2026-07-16 21:18:26
40
Anita Nkeiruka🦋 :
Na why I no Dey do pass my sef
2026-07-18 14:54:26
11
LAPETO ! $ 💋🌹❤️ :
Omo ur vibes is on another level o🥰
2026-07-18 08:00:44
19
B😫e🤔t🥰t❤️y :
my favorite🥰🥰🥰
i too love you
2026-07-17 05:43:53
6
tomi15404 :
Na why I dey disguise say I no Sabi cook make one boy no use me as chef 😂 👩🍳
2026-07-19 19:24:24
14
To see more videos from user @theonlymehmeh, please go to the Tikwm
homepage.