You mean make I leave boy wey Dey try call and check on me 😂
2026-07-18 12:58:42
4
somis_finds :
Not to make noise or anything, but it’s our birthday today. 🥹🎂
2026-07-18 07:05:56
201
El🥰 :
The only thing wey I no fit leave to spoil na my relationship with God, every other one fit spoil, Abeg I no get strength.
2026-07-18 09:23:34
75
❤️JESSICA 💕 :
Omo as my relationship Dey spoil my BP Dey high oo
2026-07-17 13:18:05
118
🦋🌹Queen July 🦋🌹❤️❤️🌹 :
She said not everything
2026-07-17 18:16:26
1
Zubby Vee :
Soo make I no fix this my CGPA??
Una dey talk oo
2026-07-17 19:51:16
90
Kaira🌸 :
Omor me I must proof my papa family wrong oo
2026-07-17 20:54:32
55
🦋Apo🌹bi💕sa🤍🦋 :
Nonchalant for nonchalant, aura for aura cuz no time to waste
2026-07-18 10:45:19
1
Blue diamond 💙💎 :
so I should let go of my 5 days egusi soup 😭🤧🤧
2026-07-18 09:31:46
1
Com Forrt :
For power bank wey I buy 20k? Una Dey talk o
2026-07-17 20:01:14
76
🌹🦋T££Ną🦋🌹 :
So make I no warm my jollof rice omo una Dey talk things oo😩
2026-07-18 14:39:28
11
ELLA-LLY🔐🦋❤️ :
I won’t biaaa 😂😂😂
2026-07-18 17:35:20
5
herexcellency001 :
Make e spoil nothing really concern me oooo 😂😂
2026-07-17 15:57:24
27
DIM🧃 :
No one noticed how good looking the lady looks 🙃❤️🫴
2026-07-17 22:33:15
10
A🥰U💝G❤️U😍S💞T 2🌺5🌸th :
For soup wey I use my last card prepare 😩😩
2026-07-17 22:26:26
6
joyuc🌹✨ :
Unrelated but sometimes I go ahead to like the comments without any likes.😂😂😂 Then again what are we allowing to spoil because these comments are hilarious 😂
2026-07-18 10:02:21
8
Thatgirl~Kenny🌸 :
Is this a sign because the next post has the same caption 🥺🥺
2026-07-17 23:09:39
16
HERMINDSET :
Sometimes leaving it to spoil is just the best
2026-07-18 14:22:40
6
꧁☆Mira 🥹G☆꧂ ✨❤️🌹 :
Imagine him still talking with his exes, he have a pet daughter, have a streak partner but got pissed because I posted my ex on his birthday lol 😂😂( he can’t take what he fish out 😮💨😂😂😂)
2026-07-17 19:56:59
11
To see more videos from user @bella_10181, please go to the Tikwm
homepage.