una wey enter comment section to find the answer like my comment abeg 😅😅
2026-07-18 12:03:42
642
EVERYTHING LUXURY :
for hanging the towel
2026-07-24 20:35:51
0
𝗦𝗺ū𝗹𝗘𝗺𝗺â :
I think you wan even tell us😤😤
2026-07-25 11:35:27
0
2️⃣ASK OF MUDEX6️⃣ :
I no even get towel😂
2026-07-17 17:56:21
466
Ben Solez :
Roses are red , violets are blue , we run to the comments because we have no clue
2026-07-18 08:48:41
164
davidiroka :
Towel Kee.
Abeg if Na cloth you dey use gather here
2026-07-18 19:38:14
140
stephenoluwasegun1 :
As if I know say you no know am
2026-07-26 01:05:50
0
ugwu Kingsley ebuka :
ok you dat know can you tell us
2026-07-25 21:37:09
0
SÇRÏPTŪRÊ☠️💀 :
This is so totally true because I remember when I visited my grandmother in our small town, she dropped some serious wisdom on me. She said
"Grandson, one day some people will waste their time reading your comment." Today is that day 😂😂😂😂
2026-07-24 23:39:14
6
ÃBÏDØ-SHÃKËR🦇☠️ :
omo, i no know oooo
2026-07-26 02:53:39
0
Orez Nelnoty :
there is nothing you can tell me na design 😜
2026-07-17 21:34:25
63
༒ƤɌȺƗƵ༒ :
e no really concern me
i dey use mumsy rapper clean body ☺️few can relate 🤣🤣
2026-07-21 10:06:05
12
honprudence :
if you no get this kind towel abeg gather here 🤣🤣
2026-07-17 20:50:22
13
𝑴𝑹_𝑨𝑵𝑫𝑹𝑬 🧃 :
Is he mad
2026-07-18 07:47:51
6
diboy 2.0 :
@Mentor dee:una wey enter comment section to find the answer like my comment abeg 😅😅
2026-07-19 11:30:11
8
GEORGE :
una wey enter comment section😅to find the answer like my comment abeg 🤣🤣🤣🤣
2026-07-19 06:17:58
7
Naz FUNDS :
if u dont have towel gather here
2026-07-17 20:59:40
15
11th July ✝️🛍️ :
Sunday tiktok attendence, say present if you entered comment section
2026-07-19 05:41:53
9
Sammy blaq :
my towel no even get line 🤣🤣🤣
2026-07-18 18:27:34
5
ĘXŤ≠ØÑŁŸĚMMÆ💯💀 :
I no even get na my cloth I Dey use 😅
2026-07-18 12:43:45
8
Baby❤️ella :
i know say you self no no naa
e sharp
2026-07-17 16:47:08
17
pretty c😝 :
To tie am na 😂😂😂
2026-07-17 13:28:19
17
𝓜𝓪𝓵𝓲𝓴🌴🌴🚀 :
demarcation of the face towel and the body towel
2026-07-18 12:12:53
7
ADENIKE ♥️ :
sharp 😳😳😳
2026-07-17 05:18:45
7
To see more videos from user @sokobackup, please go to the Tikwm
homepage.