Baba Jamal and Iya Jamal, na both of dem kuku guide, na content dem just dey give us to entertain us normally. 😁🫂 so to you wey dey watch, if you like make you no go make money before u find love, Gen Z go show u different colors of pepper 😂😂😂😂
2026-07-18 06:04:45
7
Deborah 🌸🤍 :
Dey play
2026-07-17 14:47:55
1
Oloyede Fatima :
one love 💕💕💕
2026-07-17 13:03:24
1
A.O Gold Dealer :
Nah content relationship sweet pass everything 😂😂😂😂
2026-07-17 15:17:37
11
Morgan101 :
i love this baba Jamal and iya Jamal. you guys day always give me joy
2026-07-17 21:47:32
0
BORAH 🦍 :
Iro nii o 😹
2026-07-17 09:11:47
41
azhula01 :
😂 E go shock you
2026-07-17 13:40:07
2
YYoung :
sho fe sha lada ni 😂😎
2026-07-17 11:40:09
8
sabi_police👮🚔👮 :
Exactly my gf
2026-07-17 13:49:37
7
HARYOMIDE :
this is real love
I pray to God to find good women sounds like this 🙏
2026-07-17 08:45:50
10
OLAMSCOPI 🪸🤪 :
Dem go make you feel relax ns set up oo😂
2026-07-17 14:45:47
18
mandela :
Na lie ooo baba Jamal 😂
2026-07-17 11:44:55
5
ADETUNJI 💛 :
why cutlass baba Jamal 😂
2026-07-17 14:48:53
5
Yussyperry-27 :
That one na 1980 set get this mentality no be 2000 set 😂😂😂
2026-07-17 10:18:04
6
💦emrys💕🦋enoch💦 :
Pls what the title of this Yoruba film 😂😂
2026-07-18 04:53:04
2
Tessilimi ODJO :
j'aime beaucoup 🥰🥰🥰🥰
2026-07-17 14:35:59
2
ADEYINKE…🥇🎭 :
Na so e be Na Iya Jamal 🥰
2026-07-18 07:51:27
1
To see more videos from user @scopeballer001, please go to the Tikwm
homepage.