@uyi_meko_lil: When I Die, I Don't Need You'll To Share Dose Fake Tears, We Gat Nobody For Real When He Come To Even My Family, No Bad Vibes

Meko Lil
Meko Lil
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 17 July 2026 11:18:10 GMT
288103
26260
1274
1346

Music

Download

Comments

vik_0013
V🥀 :
As I dey face one or two for life, if I see wetin go kill me, I go run o😭😂
2026-07-18 07:51:37
942
evil_usdd
Evil USD🌴🥷🏿🇺🇸 :
Omo life💔 but if na girl come out come talk this thing now all of una go day act caring but as na boy see waytin all of Una day comment 🙄
2026-07-18 04:04:25
587
macarthy202
Macarthy :
Rip bro e go pain me 😭😭😭😭
2026-07-18 18:13:40
1
xure_plug
icon :
Nobody: last born once you ask them to go wash plate
2026-07-18 16:39:56
260
penatubor22
Ebi🎀James :
So because a man is saying this nobody cares Omo this world is messed up 🥺
2026-07-18 12:39:31
346
askofbigbillions08
Destiny billions :
Is he dead now?
2026-07-17 23:48:01
600
osarobo.of.taiwan
Osarobo of Taiwan 🇹🇼 :
Bro nor die oo wait oo
2026-07-17 18:17:05
226
realjoedes_empire
ABRAKA THRIFT VENDOR :
Make I first save the video 😂😂
2026-07-18 14:21:27
5
user4014093285747
Albert :
wetin you dey wait for
2026-07-18 18:14:19
5
yusufyakubu73
waiting carry you come hear :
Yu say make we no cry but why you come day cry
2026-07-18 15:20:32
4
emirate.com0
Feranmi Flash :
we no go cry we promise
2026-07-18 21:31:38
6
royalot4
senior cadet :
Ronaldo fans
2026-07-18 16:32:52
2
emperor.lenchy
Dr Eazi :
Dash me ur phone. Make e nor waste
2026-07-18 05:54:17
5
sure.boy166
sure.boy166 :
Come to me my son
2026-07-18 01:41:29
6
ella7240
FAVY'S STYLES 💗🫅 :
who u wan leave Nigeria for 😂😂😂😂
2026-07-18 14:48:28
30
scottpainn
Cheeky boy🥷 :
Bro as I never chop since morning so nothing funny o😑
2026-07-18 16:39:24
7
success44770
SUCCESS🥀👨🏿‍🦯‍➡️💫 :
Give me your TikTok login Abeg 😭
2026-07-18 07:10:03
57
To see more videos from user @uyi_meko_lil, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About