I get like $3850 debts for outside this year! So I don loss all the money ? 🤔🤔🤦🏿♂️😩🥹😂😂😂😂😂
2026-07-17 13:31:16
2
🦋T-KLAU🦋🦅🦅🌼 :
You will even have to explain why u need the money back😂😂😂.
2026-07-17 14:21:49
0
Eliza Freebih :
So make this my frd no borrow me this money way I d ask he now ?😒😒
2026-07-17 13:26:56
1
user1135100947533 :
fine tok bro
2026-07-17 19:20:08
1
Bernardine Bikong :
Fact à word to the wise that for boro yi money if u get small tin help u dey to avoid stories that touches
2026-07-19 08:17:43
0
celebrity married man :
Fact
2026-07-18 13:30:58
0
Chubby Queen 👸 :
So make I then do how? This my soft heart heh 🥺
2026-07-19 00:44:29
0
COACH CLAUDIA :
I wish I saw this video earlier 😩
2026-07-17 20:44:06
0
Rita Jessica :
u are right 👍👍👍👍👍👍
2026-07-19 20:55:15
0
Sanito001 :
Na so my curiosity as 150k, I tell yi say I check say na like 5-10k e ask. Me no di borrow money for any person.
2026-07-18 02:14:04
0
EL MARA👑🦅 :
I don explain soteh cry😂😂😂
2026-07-18 10:31:06
0
Marvel😍❤️ :
They look holy until u lend the money😂
2026-07-18 12:26:43
0
kato :
I don learn my lesson bro, 12 years friendship spoil because of 30k wey I borrow person
2026-07-17 13:11:27
0
BRANDY'S ESSENCE ♥️ :
😂😂😂Gbam
2026-07-18 21:00:55
0
Mel🥰 :
I'm telling you ya cus l have experience it
2026-07-18 22:23:08
0
Serge🖤Noir :
Me hearing this as a victim ☹️☹️🥲
2026-07-18 15:09:10
0
CAPI Man4liquid13 :
Gbam
2026-07-17 21:08:53
0
EL MARA👑🦅 :
I di suffer na the thing now so 320000frs ei no wan pay
2026-07-18 10:30:35
0
Ticha Bih :
you are right
2026-07-17 19:10:09
0
Mami Holy :
After listening to this my heart just deh cut I done carry my account with my life savings givam for person as surety for bank .. this my soft heart go kill me😭🤣
2026-07-17 14:31:51
0
Kishi Kishi 🇨🇲 :
clear talk
2026-07-21 18:09:41
0
Ed Franco :
exactly 💯
2026-07-17 19:20:20
0
Jésus last born 🥥🍓 :
Bro ohh😂 I borrow my boy friend money 😂 a last give ei number for my boss ei call strengthen so till before a see backs 250k just how will u have that mind to help again no me ohh sorry 😭😭😭😭
2026-07-17 20:12:11
0
Mood&Memories :
The nyam di ask me thing wey I want do with ma money. Wonderful thing
2026-07-17 13:13:10
0
To see more videos from user @mr_kay_2, please go to the Tikwm
homepage.