Omg I tag myself 🥹cause even with pains and broken hearts I still smile 🚶♂️➡️🥹
2026-07-18 18:38:03
30
🌹~Lì ~çíã ~🦋 :
my bestie and I 😂😂😂
we de laugh wetin no good oo 🥲😂😂
2026-07-17 18:14:02
35
Lina🍭🌸🧸 :
Omor,I go tag myself 😂😂
I took dey laugh even for exam hall I dey laugh 😂😂
2026-08-02 10:07:29
2
Its.fejiro 💝💞🥰🥰❤️💖 :
na me
any small thing I done Burst laugh 🤣
2026-07-17 18:38:17
2
Bubbles B ❤️ :
Omo I tag myself cause any small thing I go dey 😂 laugh like mumu
2026-07-21 12:55:48
2
May 3rd🫂💅💕🎀💍🦋💫🔐 :
Ômor I tag myself cos sometimes I go use laugh cover tears 😭 😩😹person fit de talk Wetin de pain am I go de laugh Sef or you fit de advice me I go de laugh
2026-08-05 15:58:25
0
Débørah❣️Dàñīels💝💝 :
Dem go first arrest me
cuz na me go first show u Wetin go make u laugh 😂 sef
2026-07-20 14:08:32
1
♡ 𝑺𝒐𝒍𝒂𝒓𝒂 ♡ :
me myself and I 😂
2026-07-18 13:25:47
3
Favy❤️ :
Omo my laugh nah wicked own 🤣🤣
2026-07-18 18:01:12
3
★꧁J̸E̸N̸N̸Y̸ F̸U̸N̸D̸S̸🥤🥀꧂★ :
me ooooo 👆🙈
NIFERCHUKWU SMILER 🤭
2026-07-19 07:34:12
2
👾👿 royal💘gold💘💔 :
my family sabi laugh mumu laugh oo
2026-07-25 19:39:09
2
p.......💔🥀 :
na me
2026-07-17 21:25:08
10
ireola 💞🎉 :
lol me oo
laugh don put me for trouble at work 😂
2026-07-18 08:40:28
2
purity Love ❣️💗 :
na me ooo🥰😂
2026-07-17 19:27:13
2
Vicky braids 🥰🥰 :
Me and my friend oo🤣🤣😂
2026-07-18 17:38:13
1
achalugo :
me, myself and I
2026-07-19 12:01:30
1
babykiddo13 :
na me ooh 😅😂🤣
2026-07-18 17:49:54
1
Bella love ❤️❤️ :
Omo na myself oo 😂
2026-07-18 11:22:00
1
ASA SHACOR ❣️ :
@pinky popsi
2026-07-18 01:53:41
2
Beauty goddess 🤩❤️💞💞💕 :
omo na only me go laugh even in pains I still smile 😁
2026-07-24 02:20:04
1
precy cake :
me😂
2026-07-17 20:06:44
1
꧁༺ 𝓐𝓼𝓪 🥹 ༻꧂ :
meeeeeeeee 😂
2026-07-18 09:40:03
2
ifechukwu onuorah :
And you go like play this song on your wedding day 😉💕
2026-07-18 13:11:04
1
ꨄ 𝙋𝙧𝙚𝙩𝙩𝙮 𝘿𝙖𝙢𝙨𝙚𝙡 ꨄ :
omg I tag myself ooo
I dey laugh like werey😂
2026-07-18 19:29:02
1
Realvickie ✰ :
she sent me this 😭😂💔
2026-07-18 10:08:01
1
To see more videos from user @big_wiz_25, please go to the Tikwm
homepage.