Any small cruise like this , I go see say the voice don deh change nah once I go keep quiet
2026-07-18 18:38:31
269
💙𝐎𝐁𝐀𝐌𝐀💚🪂🔥 :
Nah so my brother use axe chase me yesterday night 😂
2026-07-19 10:11:21
93
𝙳𝙵𝙼 🇿🇦 :
All my friends don join cult finish 😂
2026-07-17 17:24:34
269
Joel Dior :
All of them don turn stylists 😭🤲
2026-07-19 08:51:12
112
HÄBIBI 🕷️CTB🌴🧃 :
Person go con dey fear to follow his friends talk 😹 chai
2026-07-19 12:03:38
47
Saint :
Still fun thou
2026-07-19 10:43:23
3
𝕆𝕃𝕌𝕎𝔸𝕋𝕆𝔹𝕀𝕀𝕀𝕀𝕀😁❤️ :
Una con dey use gun chase us 😂
2026-07-18 17:25:47
68
SUDDEN WEALTH 💸 :
Even those wey no like church when we small begin Dey buy Beret as choir tools 😂
2026-07-19 07:46:01
34
DoZO :
Any small thing who goes you
2026-07-19 10:52:35
3
🍫😈💡❤️صادق :
They call me jew 😂
2026-07-19 09:20:09
4
AKANNI😍😛 :
You go con Dey fear them lowkey 😳😂
2026-07-19 09:33:24
30
عبد القيّوم📿🕌 :
any small talk dem don call me Jew😂🤧
2026-07-19 11:01:05
8
AYOMIDE🖤✝️ :
We Dey gather sit for junction in the evening before but now I sit alone in the front of mama house 💔. no be me wey no sabi anything dem go use count score 😒😂
2026-07-19 05:33:18
13
FAWAZ 💛🌝 :
Abeg shey nah only me get eiye, aye and alora as friend? Otisumi 😂😭
2026-07-19 14:46:11
9
Temitayo‼️💛🐍 :
All of them don turn stylists🖤😭🤲
2026-07-19 13:54:52
5
To see more videos from user @rufaii8, please go to the Tikwm
homepage.