Big DESSY ni seh 🙌🙌🙌Momma pls find any means to do Party with momma’s family abeg make we buy ticket 5k or 10k each abeg we go turn up use this party appreciate momma’s family abeg 🙏🙏🙏🙏reply me pls favorite 🤩
2026-07-17 17:36:50
213
💐She’s Tife backup💐 :
Shey na ghost Dey follow momma ni this glory shock me oo😂
2026-07-17 17:38:32
143
Tife_oluwa 389 :
shey eye dey pain me first to like momma post
bring me back guys 🥰🥰
2026-07-17 17:21:35
178
oluwadamilola 🤍🌹 :
I came early today oo 😂😂
2026-07-17 17:20:41
0
SOPHY🤎🦋🇨🇮 :
Jidex go dey miss momma lowkey😂
2026-07-17 19:32:23
18
mammie dammy :
See normal face no filter ❌ so pretty 🩷💗🌸
2026-07-17 18:57:23
76
oluwasetemi :
900k follower in a bit my love 🥰
2026-07-17 18:41:07
20
omowunmi wines & liquor drinks :
we go watch am paaa se
we go tell a friend to tell a friend
Even na all our family go watch am
2026-07-17 17:21:53
64
💎Tola Collection|Jewelry :
E go soon clear for Una eye na content jidex and momma dey do😭😂😂
2026-07-17 17:44:17
15
mumcy anacy🥰💋❤️🩹💞 :
you no go fall momma more blessing more grace 🙏🙏🙏
2026-07-17 18:59:25
3
La Fukky🥰 :
my love 😘
2026-07-17 17:34:15
3
💦🌊Beekeh Glow ❄️✨ :
I can’t wait make momma clock 1m followers 💃
2026-07-17 19:38:57
5
ORITOKE 💦🔥💥🐍🌊 :
No shaking for u momma 💯 always gallant 👍
2026-07-17 19:35:53
3
🎀abisola__abeni🎀 :
My boss Tuale 🙌
2026-07-17 18:17:29
42
martinsgold🤘💯❤️ :
Momma’s family if momma be your paracetamol and your happy pills gather here 🥰
2026-07-17 17:43:34
3
Istiqamah01 :
900k followers soon 🥳Una no fit chest am 😁❤️
2026-07-17 17:24:55
15
Alhaja Rasheedat Oluwatosin O :
Go baby
2026-07-17 17:41:37
3
PRESIDO 🦂🦂🦂🦂 :
momma just dey fine 🥰🥰
2026-07-17 17:28:29
7
bamidele :
opoor 900 k loading for our momma and he must be today
2026-07-17 17:27:47
6
¥~HÙŃŤÊŘĻÊÊ 🦅💨 :
Momma few hours to our 900k followers I can’t wait oooo Omo 🥰🥰🥰 thanks you God ooooo 🥰
2026-07-17 17:44:27
6
Oluwalonimi.15 :
I don't know why I love you die momma dessy
2026-07-17 17:30:52
12
mumcy💕Tiwa🎱🎱🎱 :
Agba ogba💪
2026-07-17 17:42:26
7
Nobody Knows Tomorrow :
irawo nla
2026-07-17 18:48:01
2
To see more videos from user @momma__dessy, please go to the Tikwm
homepage.