@_thekingslee:

CHIJINDU🤍
CHIJINDU🤍
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 17 July 2026 18:42:44 GMT
554460
140799
2468
17447

Music

Download

Comments

alokwen.judith
Alokwen Judith :
Wetin una mean?😂😂me wey de use my transport buy corn come trek de chop am😂😂
2026-07-18 04:23:54
13972
precious_adaugo
ADAUGO🌸 :
I Dey put bread for my bag Dey pinch am small small from my bag Dey chop 🥹😂😂
2026-07-18 06:47:30
2523
user7375778281631
ruby :
i stilll dey chop rice inside nylon for road😂
2026-07-18 06:22:23
3507
confidence_gabriel
Confidence🌼🌻 :
If I carry am reach house my sister go beg me 😂
2026-07-18 06:43:48
269
valerie_20201
Iyawo Professor 😍 :
Make I con carry cold corn go house Abi Wetin??
2026-07-18 00:40:05
2130
ruby_the_stallion
ruby_the_stallion :
I dey chop hot akara for bus😭
2026-07-18 10:40:07
492
pra_yer8
P🍒 :
I de chop pork and suya for road before i reach hux
2026-07-18 06:07:22
320
fa_ri_dah05
Imama🥹💕🫶 :
As e Dey hot😩😂
2026-07-18 06:20:42
157
cynthiabeddies.on
Onitsha Boss Beddings :
Make I no eat because am shy who does that😂😂😂😂😂
2026-07-18 11:57:07
8
cravesbydiogolicious
ANAMBRA SUPRISE PLANNER 🌸 :
😂😭 I Dey buy coke and gala for bus chop am there
2026-07-18 05:45:46
7
verifiedsavage22
Verified Bad person :
Not me watching this while eating hot banga rice inside nylon 😂😂
2026-07-18 01:03:27
484
ebony.queen60
Mah Mah 🫧 💗 :
Where is the Ube ??
2026-07-18 06:05:02
243
classy_commy
Classy commy :
My own na suya 😂
2026-07-18 01:27:11
12
To see more videos from user @_thekingslee, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About