Na who dey never rape nai nor dey understand I hope she gets justice bcus some of us never did
2026-07-18 03:25:24
965
berryblink :
That girl no suppose kpai herself ooo Omo 💔
2026-07-18 16:05:17
94
DANNY🥷🥷 :
firstday wey Maro dey serious 😂
2026-07-18 22:19:05
2
Austine Dominic :
Omo!!!!!!!!!!!!!
2026-07-18 09:37:18
431
Mira_belle :
i viewed everything and i feel so sorry for her 😪
2026-07-18 04:06:06
216
GIF3ED 🦅 :
But tbh how does someone enjoy rape, like something that is supposed to be enjoyable then u forced it
2026-07-19 16:21:29
0
Evelyn♥️ :
rape na trauma wey no fit end🤧💔
2026-07-19 17:27:10
1
Jesus baby :
it's well
2026-07-19 14:58:54
0
evilsoul996 :
Dis is even more painful because my mom named dat twin faith and favour 😔 i carried dem while her mom make peoples hair because her mom own a salon when dey were babies. I hate dis country so so much
2026-07-18 19:26:47
1
miles+ewans🤍 :
She say mk dem no tell her papa💔 why bcoz the papa go first blame her 💔
2026-07-18 10:19:55
40
Hypeman arabmoney :
bro think both side
2026-07-18 06:13:34
9
☾ ♎︎ 𝐋𝐢𝐛𝐫𝐚 :
The Brother 🫱🏼🫲🏿
2026-07-18 19:13:10
0
Wrld EmmyGold💥💛 :
Even the broda add join the depression for the girl , the broda just Dey warn person wey them rape instead of petting her and make her feel loved
2026-07-18 04:42:08
102
Akelandah 🐦🔥 :
Why the brother sef de push blame..she already blame herself you suppose de console her first omo
2026-07-18 12:00:40
14
Blissjessy :
And na women dey blame the victim pass 😭
2026-07-18 14:02:53
17
Destiny 🦂❤️🚀 :
First time I see say you Dey serious 🧐
2026-07-18 07:28:40
113
POORTY :
Bro she’s not supposed to kill herself
2026-07-18 15:05:48
226
Chi’s _diary🎀 :
Omo I just finished reading the chat guy e break my heart😭💔 the brother actually tired to make her feel loved she for nor just kill herself 😭💔
2026-07-18 08:19:43
455
Gloria :
rape isn't something you can heal from
I was below 10 the first time
below 15 the second and it still affects me till now
2026-07-18 10:59:28
16
To see more videos from user @lookat_maro, please go to the Tikwm
homepage.