@hot_marley: @Seun pizzle @Porkiyor🦍

Hot💧Marley
Hot💧Marley
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 17 July 2026 23:22:57 GMT
33797
4149
101
587

Music

Download

Comments

kaymoney042
꧁ঔৣ✞ͥͣͫKAY💰MONEYঔৣ꧂ :
Dem talk say make we wait for Gods time but time wait for no one 💔😢 na you go chase time 😓💔🥹
2026-07-20 13:42:43
1
ogundairoademola
$K*E*N*N*E*D*Y$ :
iswaer br everywhere just brutal 💔
2026-07-20 17:57:31
0
eche748
Gideon international 🌏 :
Ajeh💥 The life be like high tension now if yu misbehave yur eye go see🚩
2026-07-20 12:28:30
1
alongedc00
╳ 𝐀𝐥𝐨𝐧𝐠𝐞 𝐃𝐜 ╳ :
People fit tell you to be strong, but na only you know the tears wey you dey hide inside. 💔😢
2026-07-19 15:09:26
3
anusetemi001
Anusetemi :
Why I no go hussle when I no know person whey I go call if I need money ooo
2026-07-20 11:17:07
1
fazzy409
fazzy409 :
Alihamdulilah For life but Shay na life be this 😔🥹
2026-07-20 15:21:01
1
yomigold669
yomi vibes :
the bigest lie i always lie to people is ( am okay) but deep down am not okay at all💔💔🥺
2026-07-18 11:10:23
20
anuoluwa1902
✞卂几ㄩㄖㄥㄩ山卂✞ :
My biggest fear is when people will post me and i will not see it
2026-07-19 10:32:56
7
lameda.of.tiktok
@Lameda of tiktok 001❤️‍🩹💤⚡️ :
My mama don die since when I dey 3 years old nobody Dey for me 😪🥹💔😭
2026-07-18 23:18:37
7
showboy4806
Show🌴Boi🎄 :
I swear nobody Dey for you,Even your parents no be always they go stand for you,just Dey for yourself only 😞😞😞😞😭
2026-07-18 11:48:14
4
realwisdom.fd1
👑 wïśďöm Füñďż 🔱😈👻🦅 :
I use smile to hide the pain but everyone think am okay 💔🥹
2026-07-18 01:30:43
3
prettykem1603
I need husband 😩😭 :
I need husband 😭😭
2026-07-19 07:26:43
1
die.trying38
DIE TRYING 📌 :
My mom asked me son what did you promise me, I responded I can never be poor but why aren’t you here to see the promise i made 🥹🥹🥹
2026-07-19 20:13:00
1
nojeem.babalola
Nojeem Babalola :
hmmm even if person still try .., work hard and later get am one day person go still leave everything go meet baba god omo life make we sha use wetin we have well
2026-07-19 00:27:48
1
olaoluwa828_
OlaGod :
After God na God my brother
2026-07-19 14:26:57
2
targeting14
Opeyemi 💙💙💙 :
Bro no spoil my head with motivation 😫😫😫
2026-07-18 11:31:32
2
ojasope153
Ojasope construction work 💝 :
boss of motivation. hmmm
2026-07-18 21:38:26
2
yusulov123
olatunjiyuslovfurniture :
💯 for you brother I go lie for you
2026-07-17 23:45:08
0
darkloner515
DARK LONER :
my mom show me my childhood picture and said where is my happy boy 😭💔, e worry mind ajeh, but I no regret all na lesson 😢💔
2026-07-19 22:39:18
0
ola.street4
Ola street 🌺🌷🌷🍾 :
My biggest prayer is that make we know die young ooo because that congrats never reach us ooo😞
2026-07-20 04:01:23
0
phamous_blakka
Blakka🖤❤️ :
everything will be alright
2026-07-20 19:04:38
0
omonla455
MUJEEB OMO NLA :
true 👍 🙏❤️
2026-07-20 08:20:16
0
stayloner07
💔 :
I swear
2026-07-20 09:53:37
0
black_hamaru
Blåck_hãmärû :
Nah true oo baami 🥹🥹🥹
2026-07-20 08:43:46
0
iamholaz
Holaz :
Iyanu mashele soonest
2026-07-18 09:58:57
0
To see more videos from user @hot_marley, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About