@mcradio01: Una nor remember again o 

mcradio01
mcradio01
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 18 July 2026 06:41:39 GMT
124021
18084
329
1780

Music

Download

Comments

onyxjey
onyxjey :
Even Jesus self way them give the silver and gold talk am say silver and Gold i have none 😂
2026-08-05 20:53:42
62
mr.dnd32403
Mr DND 💫🍃 :
my own question be say... for everything way day inside bible. nobody go toilet 🚽 oooo guyyy 😂😂😂
2026-07-22 09:47:19
185
mozbee792
Blessed miracle king fashion :
Bro religion is scam but God exist
2026-07-22 23:08:28
53
qudus.koroh
Qudus koroh :
Joseph no talk for bilble self
2026-07-21 17:10:28
77
kbcnoshareofph
Offline 💔🥺 :
Even Jesus no know here the thing Dey cause him talk am silver and gold I’ve not
2026-07-21 12:58:56
131
pagehimself
pagehimself :
We really need to look into this
2026-07-23 03:07:10
15
kojoapeke
Kojo Baronn :
Abi why God no use his own power kill satan for once,than sending satan to us,how we go manage kill satan wey he no fit kill himself 🥺
2026-08-05 10:46:06
10
fandiahmadoldcoinsbuyer
Charlie puth :
brr how many questions you one ask😂
2026-08-04 22:20:23
7
tosinmicheal472
tosinmicheal7 :
Omo guy u don dey go far ooo 🥺
2026-07-26 21:04:41
15
desireaugustine66
Desire Augustine :
objection my lord go full heaven ooh😂😂
2026-07-23 20:45:17
22
bigseven.59
Olamide💔♥️ :
E like the gold and silver don turn Bitcoin 🤧😂.......
2026-07-19 20:02:19
75
weak518
رضوان :
How did the angels have English names since alphabet were created by humans long after humans were created
2026-08-03 18:46:16
7
prinzhudson0
Prince Hudson :
them return am give ceaser na ceaser been get am 😎😎😎
2026-08-02 19:40:56
6
nikita_nike77
nikita_nike77 :
or abi na because of the gold and silver make JUDAS RUN AM STREET? 🤔
2026-07-22 00:52:37
15
samorah010
Samorah010 :
I have a lot of questions to ask God and his son called Jesus
2026-07-23 05:40:11
12
slimesuccess1
Slime Success :
Wait oh bruh the Gold and silver na your own why now
2026-07-22 21:29:04
6
kulichang88
Kuli Chang🎧 :
God your children don dey think too far ooo, I no follow them think that way 🤣🤣🤣🤣
2026-07-21 20:18:38
6
enimoore23
Enimoore👽😇 :
Yes oo Question dey oo Bible just dey Short story wey Long why ?
2026-07-21 09:48:00
8
sologod45
𝕿𝕳𝕰 𝕸𝕬𝖄𝕺𝕽 :
bad man no dey appear for mah fyp cuz I don't involve in mysteries
2026-07-21 21:02:29
7
kvng09
kvng :
you done put me for thinking again
2026-07-30 18:58:51
3
To see more videos from user @mcradio01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About