make them comot the school. make house price drop house too cost for this town😩 every year for no reason them dey increases rent
2026-07-19 08:40:47
26
zmk pros.v 10 🇺🇲🇨🇦🇵🇱 :
Waiting they sup 😂
2026-07-20 08:27:57
0
she's purity🔪🔪💝🤡 :
na only me never know watin dey happen for this school abi we plenty 😏😏
2026-07-19 15:52:13
26
Christine Dede❣️🌹💞 :
If the school leaves it’ll really affect the community people especially the traders, one lady in the market was saying the students should resume because market no dey move if students no dey
2026-07-19 13:55:58
13
Queen mother :
Amassoma to the world
2026-07-19 21:01:55
0
Bina :
What is happening
2026-07-19 17:32:39
1
Celebrity obioma🪡🧵 :
instead of them to build another university in the yenagoa metropolis why try to cause harm to NDU
2026-07-19 08:43:31
12
Qwin sweetlife :
Wetin dey happen na that school I won enter so
2026-07-19 11:01:37
16
🌹✨️🦋𝑅𝓊𝓉𝒽𝒾𝑒🦋✨️🌹 :
What’s going on?
2026-07-19 06:27:23
9
RONY💐Blaq😒 :
Abeg mak una leave my school o
2026-07-19 06:48:09
11
Deborah :
wetin dey happen
2026-07-19 15:55:57
0
Justina De Creek Child :
Is it that you people are not aware that Governor cleared everyone that he is not aware of any plan of taking any Department from NDU
I just tire oo the legacy of Late Chief DSP Alamieyeseigha shuu,wetin Amassoma people do na,Naso Fomer governor sack workers for NDU wen dem protest dem send people come kill our Fathers till today my mother no get her work back,School sef person don drop out wetin Amassoma people do una??????
2026-07-19 15:09:46
3
MIKASO :
why do amasoma people always have problem with every governor concerning ndu during alamieyesegha dickson now diri
2026-07-19 16:12:46
0
B-PRIME 👑 :
wetin dey Sub
na that skull I apply for oo 😂😂
2026-07-19 16:15:53
0
baby joy 💖💖 :
😭😭😭
2026-07-19 12:33:24
0
ΣVANS :
@Gist Yentown
2026-07-19 14:09:17
0
To see more videos from user @ayoda260, please go to the Tikwm
homepage.