am I the only one in her 30s dat has not been to club before?
2026-07-19 14:26:00
1982
asubabe950 :
😂😂😂na my sister in command be dis
we are together 😀😊😀
2026-08-28 22:14:21
0
CHIOMA👸❤️ :
Omo the money don pass 100k oo
2026-07-19 10:33:36
2860
꧁DA_GRACE💕꧂ :
Abeg share me location
2026-08-30 15:34:07
0
bigkendra20 :
Me wey dey catch am for air nko😂😂
2026-07-19 17:03:32
1311
Peace of mind ✌️❤️ :
Shame no fit allow me pick money 😩have never pick money in my life before before we enter sef i they tell my babe abeg no spray me money o just give me the bundle because I won’t pick it unless you want weste the money
2026-07-19 10:08:46
255
OLUWAKEMI🌸🩷 :
One lady stop talking to me because of this 🤣🤣🤣🤣
2026-07-19 10:00:46
625
Hair By VD :
Me go dy fear make them no use my destiny 😂😂😂
2026-07-19 16:24:57
243
your favorite 🔥 :
na so my big sister be
one day she and her friend con go na bouncer use electric take shock her friend
my sister run leave her😂
2026-07-21 10:17:27
140
Dina🥰 :
Na so I come di pick money yesterday one girl was like pipo are looking at me and I was like wetti bring me here if not monry 😅😅😅😅
2026-07-19 18:56:15
139
Mira Nails_lashTeach :
who's in let's go today?
2026-07-19 09:48:11
7
deqwin👑🥹 :
If I dey count the money I go lock my door😂
2026-07-19 18:20:30
51
Black_Ama🖤🦋 :
Who is in Enugu and in for clubbing on Friday
2026-07-19 14:49:36
13
Teddy bear💐💕 :
We party till mama call 📞 😍yersterday night at agbor 😘
2026-08-10 08:20:52
6
peace 🕊️✌️ :
who's in port Harcourt ohh
2026-07-20 15:56:22
7
Thrift nighties Benin/Delta🛍️ :
Agba picker😂🥰
2026-07-19 15:32:22
21
glammedbycherem :
Abeg give me small😭🤭
2026-07-19 17:36:21
8
Shine Cereal ✨🥣 :
Happy birthday to you too 😂😂😂
2026-07-19 19:08:56
5
cheks✨ :
abeg are you in Lagos make we go together abeg
2026-07-18 13:10:21
99
🎀 𝒳𝓊𝒸𝒸𝒾𝑒 🎀 :
This club thing e be like say I go start am oo
2026-07-31 10:59:39
5
Gloria’s foodmart 🌶️🍗🍅🍭 :
Na so I follow hubby go clubbing…. As I see money full ground omo na once I forget my steez ooooo i bend down pick better money go house but my husband was so pissed and embarrassed but I no care ooooo
2026-08-06 13:17:26
13
To see more videos from user @favoueej0r5, please go to the Tikwm
homepage.