@vito_dc: #relatable #naijatiktok #nollywoodmovies #9jacruise🇳🇬 #fyp

Vito__
Vito__
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 18 July 2026 12:58:51 GMT
544525
82335
525
9448

Music

Download

Comments

emily15072025
emily15072025 :
I swear na be this ooh😂
2026-09-10 16:31:40
0
lizzyene6
user3958552728113 :
yes oooooooooo 🤝
2026-09-11 09:39:17
0
blackcaesa
$100M :
she later put her hand join the matter, she even ended up marrying the new tenant 😂😂
2026-07-19 06:49:37
651
innocent_james
Innocent_james :
Make Una leave acting for my mama 😂😂😂 mercy no go kee me Abeg 😂😂
2026-07-18 16:33:26
944
sireranking55
Møńí man ✅😍💰 💰 💵 :
This Movie sweet o😂😂😂😂
2026-07-18 19:00:00
360
veekeyj
RAYEN🐝 :
Mercy Johnson 🙌🏽😁
2026-07-18 16:07:43
9
thatabiaboy001
❄️🪐MÃJØŘ🧸🫟 :
Person wey later wash her hand enter the matter when she hear gist😂😂
2026-07-18 20:34:48
261
donvicky1000
donvicky1000 :
my own yard people no wan wash hand comot for my matter😂😂😂😂
2026-07-18 17:13:50
86
goldbaby081
Gladys :
Mercy once said 😂😂😂😂😂😂😂
2026-07-21 20:47:08
6
davido_pikn001
Soulless🌑🥀 :
Very sweet movie 😂😂
2026-07-19 07:58:47
17
mr.pounds82
mr.pounds82 :
Abge help me wash my hand oo 😱😱😂😂
2026-07-19 09:56:20
6
maxwelljohn712
Loner from birth ☃️🪐 :
That kind thing 😂😂😂
2026-07-18 16:47:06
15
olabunmi
olabunmi🌹 :
She later wash her hand put back 😂
2026-07-19 06:29:02
7
favery01
OHUE FAVOURITE :
I see person way repost , I burst laugh 😂
2026-07-19 06:29:40
7
officialsouth2
OFFICIALSOUTH :
if una bring matter come my side....na hmmmm, omo, ehhhhhh nothing more.....✌✌✌✌✌
2026-07-18 15:24:56
17
applegirl255
Evelyn 🥰 :
Person wen later wash her hand enter the matter back 😂😂
2026-07-19 03:39:34
5
lucychiamaka97
Lucy🥰👸🏼 :
Na them go ask you, na still dem go tell others say you talk. Fear people
2026-07-19 08:10:30
6
isah001aruhullahi
Isah001 Aruhullahi :
mercy johnson deserve award for dis place 🤣😂😂
2026-07-18 23:04:05
7
succy_x
𝚘𝚏𝚏𝚕𝚒𝚗𝚎 🕷️ :
Once I start movie for YouTube , e go surely be the first video I go see for TikTok 😳
2026-07-18 22:29:43
56
happinessluv_22
♥︎𝕙𝕒𝕡𝕡𝕚𝕟𝕖𝕤𝕤ᥫ᭡🙈🎀 :
Na like this I dey comot my hand for wetin no concern me 😂😂😂
2026-07-19 10:22:03
6
To see more videos from user @vito_dc, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About