@girls_signaturehair: I’m allergic to chicken abeg 😩

girls_signaturehair
girls_signaturehair
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 18 July 2026 14:59:43 GMT
856624
150821
1
13953

Music

Download

Comments

grace_ukwa
purple onion kitchen :
Na that ajo Dey help me for December time
2026-08-26 18:13:49
1
jennypinky57
jennypinky57 :
Omor u get mind ooo u Dey eat bread 🍞 wetin do garri
2026-07-19 07:56:33
7728
lifekabaari
life :
you No fit see four cousins for this kind setting 😂. I too love them😹
2026-08-26 09:40:45
388
giftoke68
😽 Oke…🍃💕 :
Coca na breader😭😂
2026-07-19 17:48:16
4993
loola079
🌊OYINDAMOLA 🌺🎀🧸 :
I’m allergic to rice 😂😂
2026-08-26 11:05:20
1
user8593438717107
Presh babe 🥰🥰 :
you dey enjoy sef, wetin happen to garri 🤣🤣
2026-08-25 23:20:08
1
oyindam_couture
Damola couture :
nah 3k whey I go pay this evening i still dey find like this I no reach person whey fit buy pepper cook since morning 🥺
2026-08-26 13:41:07
1
duafanpage3
skimzykingdc1 :
as I drink garri I die 😂😂😂
2026-08-25 12:22:31
69
umohtreasure
zéphä 🅱️lïñkz ✔️ :
Omo see better agege bread if you over do put fry egg Omo I love your reply jare seriously
2026-08-25 22:23:25
54
josebillionz1
Jojo🙈❤️🤡 :
Abeg Wetin do garri and palm canel 😂😂😂
2026-08-25 07:00:19
1
faithfulanthony2
Markby_Faith 🪡 👗 :
This is the funniest video I’ve seen today 😂
2026-07-19 09:17:15
300
princesspresh47
princess presh 💓. :
Ajo wey I just start I wan craze
2026-07-18 17:42:05
2881
mamajennytata1
A🌺M🌺A🌺K🌺A🌺 :
U get mind add coke ohh wetin do water 😂😂
2026-07-19 04:53:29
629
fikayomifik
𝚏𝚒𝚔𝚔𝚢🤧🥺😥 :
ɴᴀʜ 3ᴋ ᴡᴇʏ ɪ ɢᴏ ᴘᴀʏ ᴛʜɪs ᴀғᴛᴇʀɴᴏᴏɴ ɪ ᴅᴇʏ ғɪɴᴅ,
2026-08-26 11:52:41
42
mercysam011
mercysam11 :
Omooooo Ajo de save life ooo😂😂💔
2026-08-25 19:14:11
75
pearlnosa01
pearlnosa01 :
Ajo wan kill,I chop shawarma and ice cream yesterday I begin think 🤔 say abi I don make finical mistake… God
2026-07-19 09:06:57
695
mhizrita70
mhiz Rita :
Na ajo Dey save my life
2026-07-19 00:23:47
1841
bestweightgain
BEST-WEIGHTGAIN/SPA IN LAGOS :
I wan buy lambo 😂
2026-07-18 17:10:38
124
mammiekayla.0
🌍DARASIMI🩵😌 :
na this ajo I dey now and u say make i dey chop chicken 😂 abeg o I'm allergic to chicken Biko
2026-08-25 19:40:52
181
hachi_bby
. :
Coconabreda got me😂😂😭
2026-07-19 18:09:55
14
babymimi543
0%🪫♊️😔💔 :
Ajo won kill me as admin self 😩
2026-07-19 12:12:41
18
bigomah75
🍭 Big omah 🍭 :
No worry i go use ajo buy the chicken 😭😂
2026-07-19 18:40:30
9
edendivascakesnmore
Bestcakesinportharcourt :
Ajo is very important, chicken will come later 😂😂😂😂
2026-07-19 15:30:03
161
okasmaureen2
Maureen O, ESQ.👩🏻‍⚖️ 🇨🇦 :
You get mind buy coke
2026-08-26 16:41:20
5
adiah01
ADIAH 🤍🩶 :
You even add coke wetin do pure water 😂😂
2026-07-19 22:04:19
8
To see more videos from user @girls_signaturehair, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About