@okpellatv: WATCH: Edo State Special Security Squad Apprehends 12 Suspected Cult Members at Their Meeting Joint at Uzebu Community along Asoro Hill in Ekenwan road Oredo local government area. Follow @okpellatv
Most of those guys arrested might be innocent, the real culprit might have escape
2026-07-18 19:25:33
86
youngbossa27 :
Doing a great job 👍
2026-07-19 05:52:03
1
Seyilove ❤️💐 :
Cultists Dey catch cultist 😂💔
2026-07-19 08:01:28
2
Miss Evan Kate 🌸 :
Innocent people
2026-07-18 23:08:38
33
HAJI POUNDS :
Make Una find bandit go
2026-07-19 03:46:52
2
Victorino Mario :
innocent people plenty naija why
2026-07-18 23:11:54
1
Investor wire :
When dem go apprehend bandit
2026-07-19 00:01:06
16
Jasprince Devoice :
my prayers everyday make police no wrongfully accused and arrest me cuz of my dreadlocks Because I'm a music artist and I go to shows most nights and Sundays 😳😳😳 now I'm scared of this Benin, cuz wtf is going on
2026-07-19 07:59:15
1
@justtalk54 :
dem dey go carry people say na cultist.
2026-07-19 07:40:19
1
fullybad :
there's something extremely wrong about this
2026-07-19 00:12:40
0
Richmore :
Most of this so called operatives are cultists too na, what is going on here?
2026-07-19 04:36:02
5
Kida🧃 :
Very unprofessional
2026-07-19 05:57:01
0
Dennismiles :
even okada man?
2026-07-19 04:39:38
3
Sacred_Aura_Vic🌊 :
una never face bandit finish oooooo
2026-07-19 07:33:48
0
IGBO TO THE WORLD 🌎 🇳🇬🇺🇸 :
Innocent ppl don enter cell
2026-07-18 23:27:16
9
Ozo :
dem dey write cultist for face???
2026-07-19 06:29:23
0
lady b :
who don get bad belle for him neighbour now go report am say na cultist without proper investigation the person don go jail or them go even kpai am be that nawa
2026-07-18 22:48:00
10
Kelly of Goodlife🇩🇪🗺️ :
Na where them Dey get power how i wish Naso them Dey catch bandits 😅
2026-07-18 23:51:42
8
@RMH :
🤣 them dey find and arrest people, where as them know d main cultist oo🤣9ja na cruise
2026-07-18 20:06:39
8
special :
I will pray for my governor be ehhh him shall try
2026-07-19 06:32:57
1
babotamarasthomas :
good development..if Una fit help catch all the bandits like dis sef e go beta oo..God bless una
2026-07-19 06:21:35
3
Layefa 😌 :
Make them still use this energy catch bandits too
2026-07-19 06:51:42
0
Owa Funny TV :
So boys no fit gada and drink together again
2026-07-19 07:13:08
0
To see more videos from user @okpellatv, please go to the Tikwm
homepage.