@gistfounder: Ivana has finally revealed how tumise her ex boyfriend has been abusing her physically and emotionally. #xyzbca #trendingvideo #creatorsearchinsights #gist #viralvideo
I untap every tap wey I tap from this relationship
2026-07-19 10:16:43
222
Precious 💞 :
Dem no born anybody well to talk to me like this ooo
2026-07-18 18:02:39
397
classicsoweto :
Una no Dey show us this part before o
2026-07-19 15:45:21
3
Amandagoldblackbeauty❤️🦋🥰 :
Oh God Ivana u too try Ajeh 🥺
2026-07-19 14:11:35
1
Gold📚🩺👩⚕️ :
And we dey blame Ade🤦🏽♀️nh who their own never cast be saint😔
2026-07-19 10:02:01
33
🧸Chi_ Nenye🐍 :
Omor this girl went through a lot oo 😔💔
2026-07-18 18:44:50
121
Diva🌸💕 :
Una go just Dey tap from people relationship 😭😂
2026-07-19 09:27:01
43
Diva :
A man that talks like this will definitely hit you one day. Once a man feels like you won’t leave no matter what he’ll start treating you like trash. Never give people multiple chances to disrespect you. It never ends
2026-07-19 11:39:57
17
Fattyha 🫢🥰💕 :
This is what I always say don't believe what you see online they would be playing love acting all cute and girls will be jealous even saying they tap from the relationship
2026-07-18 18:38:08
57
Diva💐♌️ :
Imagine chai God forbid 🤮
2026-07-19 04:55:21
1
Star~Light🍒✨ :
Ivana was expecting this day all along that’s why she made this video and kept it for evidence sake 😒
2026-07-19 09:19:15
6
THAT🥰GIRL😍BLESSING❤️💋 :
Guy in anything in life keep evidence
2026-07-19 14:31:32
5
🧚🏻🧚🏿♀️🧚🏿♀️ :
Lololol
2026-07-18 19:22:23
2
Inyeneobong Robert :
this is when a woman love man more than he do no dey pass like this
2026-07-19 11:28:58
5
Rella😶🌫️ :
Omo nobody deserves to be treated like this bro
2026-07-18 18:26:26
10
Am.ČhantikÃ🤍 :
Nah una sabi
2026-07-19 09:16:38
6
️I’m happiness🌸🌷 :
Ehhh e pain me say I no fit do vn😹😂 and this girl been dey laugh our ade oo
2026-07-18 19:22:33
7
Mmesonma🍒 :
My God,relationships Dey fear me
2026-07-18 19:42:24
5
PAROLE PRESIDO OF NDU 🔥💯 :
Abeg who know Ivana snap handle
2026-07-19 07:38:25
11
🍭🤍SWEETNESS_KALISHA🤍🍭 :
Omo na wa couples that I was admiring 😩
2026-07-18 18:40:09
8
fevry ☠️💞🌸 :
Omo this one go far oo
2026-07-18 18:37:59
5
C 😩h🦋Z🌹Z💕Y✌️ :
Heaven knows that a man am dating can never talk to me in that tune
2026-07-19 16:36:34
2
Cynthia chidimma :
Omo I don re tap immediately I no tap again
2026-07-19 13:34:30
0
To see more videos from user @gistfounder, please go to the Tikwm
homepage.