I never see that man wey go say make I no take of my own mother
2026-07-18 22:25:32
489
Tiwa’s :
Firstly they no born my husband well to tell me not to go, secondly he no go open him mouth tell me make I go stay with him papa
2026-07-19 06:23:20
225
Teemah :
Islamically your husband has the right to stop you from staying with your mum at hospital and Islamically it's not your duty to stay with your father in-law too at hospital you can only do that if you wish
make he resign for work and stay with his father o
2026-07-19 21:07:08
36
Thereal 💵olakiss 001❤️💋🥰 :
Toba je emi ni mio le losi ibe tori the same right ni awa mejeji jo ni aje💯
2026-07-18 21:51:10
7
raytemessentials :
If marriage wan end make e end I no fit trade my mama to anybody if I go make I bend 😏
2026-07-19 09:03:02
45
OLAMIDE❤️🫶🎉 :
Father inlaw koh😳😳mo lo ti
2026-07-18 21:21:05
20
ShotbyOla📸 :
You must no go ma cause if you do you have give him right to your life so he couldn’t allow you go to your mum place but want you to go his father place dat not right pls
2026-07-19 07:26:30
0
TOTAL FABRICS IN ABULE EGBA :
Where Una dey see this kind men
2026-07-19 13:06:14
8
Samiat Riyike :
Walahi I’m not going anywhere 😂
2026-07-19 11:15:46
1
salewadaniel :
Don't go let the mother in-law go and stay with her husband now.
2026-07-19 03:26:38
8
Rosemary Jadesola :
Where una dey see men like this😂😂
2026-07-21 15:11:42
2
Titilayo07062 :
sisterhood so proud of you
2026-07-19 17:48:18
2
Baby Zaram/Mom🩷🦋 :
Once he tell me immediately I go i will go back Aje am done with the marriage
2026-07-19 20:28:50
5
oyinkan :
na that yam and egg concern me
2026-07-19 19:54:04
4
Sheedahfashionhome✂️🧵 :
i never see man wey no go let me see my mother on a normal day,talkless of her in the hospital 😏🤭
2026-07-19 14:43:59
2
Tripplejay :
If I go make I know wetin happen
2026-07-19 18:39:57
1
OLUWATIMILEYIN :
No go there ooo😹😹this life na karma in year self revenge will come give him money to support him too✌🏾
2026-07-19 15:23:29
2
To see more videos from user @rheas_diary0, please go to the Tikwm
homepage.