No be for stranger but my woman I can’t! Cause I can’t watch a stranger slap me and you expect me not to defend myself, cause wetin even give her the mind to raise her hands on a man!📌
2026-07-19 11:39:30
2
. :
omo what if the girl first raise her hand..?
2026-07-19 10:40:37
473
🥷 :
And make anybody no touch my sister too 🙂
2026-07-19 08:50:37
190
PROVIDENCE 🩺🥹🥹 :
see no one is supposed to beat anyone sef
whether woman or man.
because why..............
2026-07-19 16:46:50
36
David Imo :
from your mouth to God's ear 🙏
inshallah 😌
2026-07-19 18:32:52
7
Joyce 🌹💝 :
dem never even born boy wey go beat me
I have batched the best 2 big brothers in the world ❣️
2026-07-19 11:16:12
14
Vee….❤️🧚♀️🥀 :
Amen on your behalf 😂
2026-07-19 15:53:36
4
𝒟𝒜𝒩ℐ💳 :
Real
2026-07-19 14:54:59
3
T…..🦋ꨄ :
Just pray for self control fr🥲
2026-07-19 21:01:18
5
𝒪𝓁𝒶𝒾𝓉𝒶𝓃🫧🧚🖤 :
Amen to it🙏🌚
2026-07-19 13:18:15
3
حبيب :
If the gurl con beat your mama nko?😂
2026-07-19 10:40:20
121
TOBI🀄️❤️ :
Like my mama no train me dat way
2026-07-19 12:06:56
13
bellaswanky :
Omo y'all should rest abeg.
2026-07-19 22:27:29
6
Sure Lay🐐❤️💪 :
Why the next day, Wetin do that day😂?
2026-07-19 14:47:27
56
𝔳𝔢𝔯𝔦𝔣𝔦𝔢𝔡 🥹✨ :
I swr I no fit beat any girl no matter how you make me vex I'll just walk out instead ✨
2026-07-19 13:39:26
16
FAVOUR💔 :
Naso my ex talk oooh, na God go help me punish that boy
2026-07-19 17:06:27
5
Temmydaryor mhi ❤️💛 :
Love and Infection sorry Affection 🤣😂
2026-07-19 13:50:54
5
To see more videos from user @tobiloba_45, please go to the Tikwm
homepage.