@famous_ejahblog1: #famousblogsyou #tumise #ivana #fyp #goviral

๐…๐€๐Œ๐Ž๐”๐’ ๐๐‹๐Ž๐†๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
๐…๐€๐Œ๐Ž๐”๐’ ๐๐‹๐Ž๐†๐Ÿ‡ซ๐Ÿ‡ฎ
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 18 July 2026 20:51:43 GMT
212837
17376
122
336

Music

Download

Comments

queen.perpetual.p
Queen Perpetua๐Ÿฆ‹๐Ÿฆ‹ :
Na why I no fit date TikTok boys oo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-18 22:13:01
721
princessblessing416
Princess Blessing :
why u dey tell us when una dey love una tell us
2026-07-27 10:49:42
1
_1favour
yoma๐Ÿ’• :
abeg na only me dey think say this boy dey lie
2026-07-21 14:06:12
21
bhee_queen47
Just_ Ifeโค๏ธ๐Ÿ’ :
I know Iโ€™m a girl but I donโ€™t y una dey hate on the guy ivana too is wrong the both of them are wrong so Abeg mk una no put the blame on guy only
2026-07-20 16:03:19
20
solo1v8
OFFICIAL SOLO 1v4 ๐Ÿ‘น๐Ÿš€ :
Ivana watin your hand dey do for my yansh ๐Ÿ˜‚. No be me talk am o go ask @GehGeh
2026-07-19 23:18:33
1
sayrah2002
เผˆ๐“†ฉโ™กsรฅrรฃhโ™ก๐“†ชเผˆ :
But wait oh all this TikTok thing self
2026-07-19 07:36:03
40
mhiz.ize
mhiz ize๐Ÿ’๐Ÿ’๐Ÿ’ :
una no suppose dey talk this matter for TikTok oo๐Ÿคญ๐Ÿคฆ
2026-07-19 18:48:28
26
fucklovers1
๐Ÿ’”โค๏ธโ€๐Ÿฉนloner๐Ÿ’”โ˜ ๏ธ :
no matter the kind of issues you guys have, you aren't supposed to be saying this kind of thing on tiktok bro ๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’ still give her and urself respect ๐Ÿ˜๐Ÿ˜
2026-07-19 08:46:01
8
itz.obed55
itz.obed55 :
My own na to find those wey be been Dey jealous of their relationship
2026-07-19 08:15:59
46
.lovie745
๐Ÿ’•๐Ÿ’• lovie :
Omo this guy wicked ohh
2026-07-22 17:46:16
3
daughterofgrace0907
Chommeez Empire :
omo nothing Sweet pass say your relationship or personal life dey private ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-23 06:17:44
4
ogunleyepeace233
Famos legend :
My bro better no give yourself BP๐Ÿ˜‚
2026-07-19 09:51:22
9
adunnii555
ifeoluwaโฃ๏ธ :
una wicked oo
2026-07-19 10:17:31
10
queeneth253101
Queeneth ๐Ÿฅฐ๐Ÿ’• the slim girl โ™ฅ๏ธ :
why you carry am come TikTok
2026-07-19 20:50:56
6
big.active.for.a
Big active for a reason :
E don do guy
2026-07-20 23:04:58
1
wunmi2837
Her mom's girl ๐Ÿ’“๐Ÿ’ž๐Ÿ’ :
omo the matter go far oooo ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-19 21:22:11
3
user817977412258
user817977412258 :
na who be everybody kwa ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
2026-07-20 13:06:10
0
judasiscariot72
judas@04 :
I no fit up for this relationship matter again
2026-07-22 02:44:09
1
To see more videos from user @famous_ejahblog1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About