Omo my babe cheat come tell me say i should fight for what is mine 😂😂 she mean say make I go fight the guy she’s cheating on me with 🤣🤣🤣🤣
2026-07-19 06:25:12
1084
neatmoney1 :
My own cheat with a married man with 4 kids 😂😂
2026-07-19 06:14:27
1060
iam__5star :
Na customer chop my own 😂 for business way i open 😂
2026-07-19 10:52:02
217
Johnson132🤴 :
Shoutout to that one girl wey Dey loyal to her man. You will forever be loved
2026-07-19 17:16:25
315
Billy🌸 :
No be by u have a car, you have a house, do you really take care of her ? You Dey give her money that her mind no go Dey outside, no be by u get car plss
2026-07-19 14:54:23
7
Oluchi🫶💎 :
Loyalty is very rare is something money can’t buy fr…..believe it or leave it😩😩..buh how do girls cheat cus me I haven’t in my life cheated on a man I claim I love fr ….omo self discipline is rare 😂😂
2026-07-19 13:32:52
34
Lucius :
what Bout me wen get Cla250...They still chop my babe and she use bolt meet the person
2026-07-19 02:31:01
139
THE BIG BOYS🇳🇬🇨🇦🔐 :
U wise pass Kai cenat Abi? 😂
2026-07-19 10:16:12
286
Best printer in Kano :
Una don put me for thinking again
2026-07-19 06:50:08
214
Cynthia Crochet Craft 🧶 :
How u men think having all this makes a woman stay wit u dey baffle me.How did u treat her?how do u speak to her?society taught u men dat u shld just
2026-07-19 14:04:11
17
🅱🅸🅶 🅻 :
My own cheat with boy wey she say make I no worry about, say the guy Dey like her younger brother 😂💔
2026-07-19 20:42:48
20
Krisz :
frank odohu typing....
kaka typing...
2026-07-19 07:16:14
44
Whisper🥀 :
Never take seriously what God created for pleasure.
2026-07-21 06:10:19
41
Icreamboii :
Na to they chop people babes
2026-07-19 10:10:28
61
Don~Chris🗽🌊🦅 :
Just make good money, make more, take care of your family, have baby mama if you must have children… be the bad ass rich uncle, live your life and have so much fun… forget about love it ended 40 years ago, don’t take it serious it will always hurt you
2026-07-19 13:47:19
64
Worthy :
bro the girl i was dating she and her mother join hand and lock me down with juju so i wont do anything for my mother my eyes just clear on my birthday bro i have lost a lot 😔
2026-07-19 11:31:16
6
iamhybeee :
Y’all still don’t understand. It’s not about you, it’s about her and her morals.
2026-07-20 00:00:55
31
BIG AY 💫😎🤸♂️ :
Funny enough dem go cheat with guys wey dey look up to you 🤧
2026-07-19 05:20:19
128
Ositakay :
To have a woman now you must be the one who you have known from childhood
2026-07-19 07:16:19
6
nj69s0 :
thats why I laugh when I see guys saying "just make money, babes will come". be like u never see guy way no get 5k for acct dey chop babe way her bf get mansion and benz lmao. money is good but it's not everything.
2026-07-19 12:36:36
18
Priscy🍒 :
I nor understand, na she get the car and house?
2026-07-19 20:30:13
16
Mario RF :
u own small ,i rented 1bedroom apartment and furniture everything for my girl ,even wanted to open business for her, but she said she want to focus on her study but there's this guy staying in just one room that give my girl belle within just 2 months I was in hospital, and she's 5 months pregnant now and mind you she even came to my side last year December before she left to celebrate December with her family, I'm just speechless and tired
2026-07-19 09:46:17
40
To see more videos from user @tmax_editz, please go to the Tikwm
homepage.