Which one be see the interior next time you will said see inside
2026-07-19 11:59:25
47
Bishop :
If car too expensive, una go complaint now cheap car don show na another wahala.
wetin we really want
2026-07-19 07:08:45
98
.🫧 :
Abeg if I give u my xr how much I go add 😏
2026-07-19 15:45:45
70
Appamedes :
how much will i keep for police case ?
2026-07-19 14:41:19
23
baba :
engine dey inside?
2026-07-18 23:51:32
11
Henry🥷🥷 :
abi na to buy am, put am tinted glass, no body go know say na me day inside 😏😏
2026-07-19 21:48:27
7
MusaAbubakar :
Abeg make una dey put real price!! Pls
2026-07-19 23:22:24
1
luck.derek :
he said pay the money and carry the car,, carry or pick is different from drive,,🤣
2026-07-19 23:35:55
2
aaron ifeanyi Anthony :
New chassis Easy buy cars coming from China soon.
2026-07-19 23:18:36
1
Yolo :
No worry u and mechanic go become best friend
2026-07-19 08:32:08
7
Lugajay :
if you buy this car I give you 4 months, you get at least 50 different mechanics contacts and 10 towing van contact 😂😂😁😁😅😅😂😂😂
2026-07-19 11:23:37
13
Lagos makeup artist/Awoyaya :
Motor wey Dey waka,500 days to reach Abuja
2026-07-19 21:37:10
3
Oklobia Ufene :
how much is keke
2026-07-19 10:21:59
1
Salim Salman :
who go settle DPO and lawyers?
2026-07-19 09:01:03
8
Nonny Ace :
make you carry am, not drive oooo
2026-07-19 02:36:20
37
major :
If you’re selling the car for ₦500k, how much did you buy it for abroad? How much did you pay to ship it to Nigeria, and how much was the customs duty? It just seems too good to be true.
2026-07-19 08:41:20
37
cjmartins6 :
e get some kind motto u go buy as my friend don't bother to stop and pick me under rain make I use my leg dey waka jejee
2026-07-19 05:58:42
12
UTD :
make i drop my mechanic number for person wey wan buy
2026-07-19 10:41:14
5
iamokoye_1 :
Finally
2026-07-18 22:00:40
5
To see more videos from user @motorwaka.backup8, please go to the Tikwm
homepage.