I Dey feel like say this boy na my missing brother 😂
2026-07-19 08:53:58
287
Oluwadamilare😎😤 :
Y square
2026-08-22 21:48:56
0
_AB_ 🥷 :
U de use chat jibiti repair car 😹
2026-07-19 09:32:51
147
@Løndon Bøyz :
wait na yakub real account be this
2026-08-17 19:32:53
11
❦A¥ANF🅴꧂🪫🥶 :
This video don tay oo 😹
2026-07-19 16:59:38
38
don Richy cutz 💈💈 :
Yakub don change acc ?
2026-07-19 21:04:56
23
️ :
Me whenever I drive my brother car😹
2026-07-19 08:30:59
28
Ca_rino :
yakub, you don make me forget my bag for Keke, just because i was all mind on your video... stop making me loose myself when viewing your content.... and my everyday things dey inside that bag, my school books and text book 💔😭😭😭
Jesus Christ 💔😭😭😭
2026-08-08 08:46:09
5
olafrosh :
nah so I they do with my dad bike anytime they send me an errands I can't go alone until I go carry my friend😂😂
2026-07-20 19:06:32
13
EXPONENT 💵 Backup :
Me and brother do am reach the stage wa be say we go carry the two cars comot as convoy 😂
2026-07-19 10:14:05
44
Now_Fit :
We all laugh here,but maybe we will never see each other.Wherever you are,I wish you a life filled with happiness.
2026-07-22 10:23:19
13
MR WiCK :
wetin Yakubu go do for mountain of fire camp for Ogun stare omor 🤔
2026-08-06 22:40:14
2
Mr. K :
bro was literally playing all my playlist
2026-07-19 09:03:46
8
Ḥõlƴč̣ĥøçô 🍫 🍫 🍫 :
the sound of this particular lexus dey muzz me
2026-07-19 13:53:52
8
big flex 🖤 :
this thing they vex e 😂, may i drive may i drive and you no say no be my car oh
2026-07-19 14:02:46
8
𝓖𝓪𝔀𝓲𝓭𝓳𝓷𝓻🤍🤍 :
This location looks familiar 😂😂
2026-07-26 07:36:16
0
Ibrahim :
dem don disown me today 😳😁😂
2026-07-29 19:46:52
5
Owo 🥷 Chase :
Bad guy
2026-07-20 13:45:54
3
Manuel Nyong :
STORY OF MY LIFE 🤣🤣🤣
2026-07-20 07:31:35
1
Igbayilola :
lapo guys like us no fit relate 😂
2026-07-19 16:26:09
2
Togo boy :
una done off music 🎵😁
2026-07-20 04:15:15
1
Junior :
me thinking this is Yakub
2026-07-20 13:27:25
1
B!G J0£ :
Gunna the best....
2026-07-21 01:42:28
1
Sammy 🤍🧃🏝️ :
Hi that’s me 😂
2026-07-20 00:47:47
1
To see more videos from user @ysquare_54, please go to the Tikwm
homepage.