@icoincsammie1: I don hear their side of the story true true wetin tinubu do no good 😂💔 tinubu must go #nigeriantiktok #trending #ivana #tumise

Iconic Sammie❤️🚀
Iconic Sammie❤️🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 19 July 2026 00:01:18 GMT
148178
23244
1201
6369

Music

Download

Comments

kosimira99
kosiso :
it's good oo
2026-07-19 12:53:51
0
trishaekong1
Cute💐 :
He should be grateful she did that
2026-07-19 08:43:40
1599
yenkingvibes
Yenking vibes👀❤️ :
Tunmise don fraaa
2026-07-19 13:04:10
0
jenny_4yo
Ur numb girl💌 :
Una Dey funny me o😂😂😂That stuff is called enema it’s even a nursing procedure no harm
2026-07-19 09:15:06
527
thatgirldera4
DERA❤️ :
No be small thing😂
2026-07-19 11:29:27
8
favys__empire
Favyꨄ🐍 :
For her to do that she really love that guy o
2026-07-19 10:31:08
826
hopeudeme001
BH🥺💕🫧 :
Omor Una don craze for this app oh😭😭😹
2026-07-19 06:50:48
706
faety_official
🎀💕♡Mħïz_Fïanä♡🎀💕 :
Tunmise go dey regret why he talk that thing 😂😂😂
2026-07-19 11:20:52
89
leex_35
leex_T :
I no fit forget this generation 😂
2026-07-19 09:59:29
365
de__realberry
ꨄ𝕯𝖊 𝖗𝖊𝖆𝖑ꨄ 𝓫𝓮𝓻𝓻𝔂ꨄ🥀 :
😭Stopppppp😂😂
2026-07-19 11:51:11
2
mama___4pf
𝔅𝔦𝔤𝔟𝔞𝔟𝔶!📚ᥫ᭡ :
Una just wan contribute for the matter. Ukebe na bad thing? Them even epp am clean him dirty system😅
2026-07-19 10:36:56
132
quinsarah693.com
~Quin🦋 Sarah🌹🎀 :
I don hear ivana and tumise side of the story ivana nor dey at fault tumise nor dey at fault . na my fault 😭😂
2026-07-19 11:22:33
1
sexyfavy010
🎀🌸Sexy Favy🌸🎀 :
Ohhh God guy stop 😂😂😂
2026-07-19 11:27:16
9
godwin.grace21
Godesty🪬 :
omo guy see how I burst laugh for church,usher don send me go outside 😂😂
2026-07-19 10:55:58
45
emily_bea4
🦋Emily🌹 :
It’s a normal thing here in Akwa Ibom I don’t know why u guys are taking it serious like she wanted to kill him ☹️
2026-07-19 10:15:54
250
kim28957
Kimmiee🎀 :
😭😂I swear even if you put gun for my mouth I no fit talk this kind thing outside
2026-07-19 11:24:56
64
purity7507
WatinConcernPurity😒 :
Omo no be everything be memes na 😂💔
2026-07-19 07:08:52
120
spl.shy
Splà shy :
omor 😂 tinibu must goooo😂😂
2026-07-19 08:41:22
29
To see more videos from user @icoincsammie1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About