@dt.tawa: Ole go church oo

TAᗯA☆彡😇
TAᗯA☆彡😇
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 19 July 2026 06:05:14 GMT
52958
13015
133
6120

Music

Download

Comments

just_meeee030
￴￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
I go church ooo😭 pastor deliver spirit commot from my body😔 I still Dey clean my injury😭😂💔
2026-07-19 17:33:49
0
callmesayrah0
callmesayrah :
I don go no space for me to sit ooo 😂
2026-07-19 07:21:48
67
tawakalitu186
July 24 🌸❤️🥰 :
Our church no open today we finish bible last week 😂😂😂
2026-07-19 11:18:15
1
odunayomi18
Odunayomi :
My own church nah Saturday nah only me Dey compound now
2026-07-19 07:29:57
20
rikkie_fenty
RIKKIE🎀 :
Send me 2k make I take enter transport go church
2026-07-19 06:21:54
15
wisakin
WISAKIN :
Yes nah me steaf am
2026-07-19 08:39:12
6
to_ria34
Toria💖🌺🦋 :
Nawa ooo today wey I dey house keh 🤣🤣🤣🤣
2026-07-19 07:19:41
10
ayobee23
Ayobee🦋🦋 :
you nko 😩 we are in this together 🤝 person wey saw the thief sef na thief 🤧
2026-07-19 06:43:24
6
tifecouturebrand
TIFE COUTURE Brand ✂️🧵✂️ :
This me feeling like no go to church 😂😂 I will soon go nd dress up nwwww🤪😂😂😂
2026-07-19 07:23:46
3
ayo_152
_AYOMIDE_💕🌸🌸 :
lol 😂 you go shout tire
2026-07-19 08:02:12
0
faithshaba00
FAITH SHABA 🌸❤️ :
abg gimme this month😂
2026-07-19 08:34:42
2
colorpop.ng
COLOURPOP.NG :
I sell adult coloring books
2026-07-19 06:09:59
3
big.ayo421
big ayo 💔♥️the trenches girl :
calm down na shey I tell u say I no go go church ehhh tawa see as u dey use indirect dey follow me talk 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-07-19 06:27:17
1
olamiji573
A🌸D🌸E🌸M🌸I🌸 :
Why I just Dey see the video by this time 😂
2026-07-19 14:12:37
1
254chiomzy
chiomzy_gold😇💛 :
you be watchman 😂
2026-07-19 14:52:25
0
justalone445
Just alone 😔4 :
Tawa lemme no shout for my head jare😂
2026-07-19 16:12:24
2
To see more videos from user @dt.tawa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About