Make EDO state government do something about this glk boys it’s getting too much
2026-07-20 18:39:27
2
Cixqo :
2 people wey dey drive rough
2026-07-20 06:03:23
3
cygolden1 :
Thank God for their lives
2026-07-20 13:52:03
1
{MATRIX.AE} :
person say if speed limit dey dem go stop for BENIN 😂😂
2026-07-20 14:31:56
1
KENOSAS :
that road not supposed pass atleast 40-50km per hr because it's a very busy road and a build-up area but mad people don't care
2026-07-20 15:16:15
3
Phil£mon£yy👑 :
Na God and Benz save am
2026-07-20 20:45:18
2
YAMEN ELECTRIX NG :
The pure water vehicles are also packing anyhow on that spot without caution ⚠️signs
2026-07-19 15:56:14
21
Daddy G.. :
If you’re on the road with this young guys and caution them to reduce acceleration the next thing is insult, I no longer give a F cause we all one life to live
2026-07-19 15:22:12
6
Glorious babe 🦋 :
If you’re in Benin you’ll understand this thing 😤This Benz boys are always on speed for no reason, it has taken so many souls but others don’t want to learn
2026-07-20 04:58:26
14
meekmilly60 :
All this small small boys too they speed, if u they drive like their Mercedes Benz them go want over take you tell you say their motor run pass your own na they course all this kind tin
2026-07-19 18:07:09
1
Mc obodo rain Tv :
i had the drivers 😭😭😭god why...over speeding is bad oh...watch d videos now
2026-07-19 23:26:35
1
Mickey_ :
All those pure water motor dey always park anyhow for road, and them go dey reverse anyhow for road, if you no dey careful with them you fit hit them, very anyhow drivers way dey drive those pure water motor
2026-07-19 18:32:40
4
modupevalery :
Glk everywhere wati really dey go on only today 2 at upper Abi make we tell governor 😏🥺
2026-07-19 21:32:33
3
__爪尺 爪ㄖㄥ乇__ :
later unah go dey open mouth say pure water motor dey drive anyhow 😒
2026-07-20 03:35:50
1
Nuel| video editor :
if you go uselu to ugbowo you go see boys with Benz and lexus dey race eachother.. I don't know their mission wether na to kpai themselves or other people
2026-07-20 07:17:12
5
Activity :
Na so na. If government have speed limit on these roads nobody will be over speeding
2026-07-20 05:42:32
1
osagioduwa od :
hope say no body kpal, because, life is more important than the car,may God protect us
2026-07-19 21:34:35
1
chinelo :
hope no life was lost 🙏
2026-07-19 17:28:05
0
STANCE<=>NATION📉📈📊 :
me too the speed but make we try the get sense no be every road them the push motor these road looks kinda of busy as a driver when approaching a busy road reduce your speed to the level that you can comfortably control the car no be every road them the form say our car run pass
2026-07-20 12:03:21
1
Ajadi osani kehinde :
oga ooo
2026-07-19 09:32:05
1
Uroko Kingsley :
if you tell them,them no go hear world..just imagine
2026-07-19 13:44:34
2
SparklePro 🥶💦🌫️ :
Omo this accident was so avoidable 🤨 na over speeding
2026-07-20 05:40:23
0
Big liz 👸🏻 :
D way dis car tey pass me eeeeen🥺it is well with dem o
2026-07-20 12:56:37
0
Ivy.ladiesluxe.ng01 :
Thank God say I no go hux today oo na tomorrow ioo go 🥹…na Ogba I Dey stay
2026-07-20 12:42:41
1
To see more videos from user @verystrongman001, please go to the Tikwm
homepage.