how Una dey bomb 🥺 I don't know anything about it 😔
2026-07-20 08:46:51
0
Big-Lewuro -osha💕🫂👻 :
Facebook and instagram and TikTok even WhatsApp banned 😢
2026-07-20 09:21:45
1
BIG DADDY :
Omor bomb oo even your guy dey pray make them guide pass you 💔🤳💪
2026-07-20 09:12:09
0
𝕕ë𝕞œñ_𝟜𝟞𝟘💀 :
no blame your friend you too the pray make you guide pass am
2026-07-19 13:02:10
464
TDOLLS🦍☁️🍓 :
I buy clothes yesterday, my guy dey vex for me since then
2026-07-19 20:00:42
141
justalittlegurl💸🌸🧚🏼♂️ :
Ajeh seh I Dey pray mk this man pay me
2026-07-20 08:51:02
4
OMOBA :
Nothing bad for there bro.. as long as say em no wish you bad nah.
2026-07-19 14:42:19
84
🎭_Mř DND😮💨 :
Nothing concern me, make my family sha Dey alright, all the ppl way deh compete with me them family guide nah only me for my family and they no still guide pass me 🤷🏾♂️
2026-07-19 11:21:06
46
David support :
Wetin Spain 🇪🇸 do Argentina 🇦🇷 e good
2026-07-20 06:59:57
8
udoka_02 :
Una Dey talk trash 😂if my guy get 100 i get 90 watin bad ? Jealousy dey worry most people sha
2026-07-20 02:06:51
24
CHRISJAY🩶🦍 :
Facebook don Yenk me🤧
2026-07-20 07:46:32
5
𝐒𝐭𝐚✦𝐰𝐚𝐲𝐟𝐫𝐦𝐨𝐥𝐚💳🪖 :
Ajeh seh many hates called homie 😂
2026-07-19 16:55:55
19
Invoice🦂 ✝️ :
Since I accommodate my friends for house me never see shi shi bro 😎
2026-07-19 23:48:52
11
🕵🏼 :
Omor person just dey bomb since
2026-07-19 22:31:42
11
LOST BOY 💔🖤🥹🤧 :
Don’t care who get pass me…my own be say make I Dey money spend anytime I need am 🥹🤲
2026-07-20 08:13:56
3
callmeOG :
within ma do God 🙏 life just day show person pepe everyday
but everything happen for a reason 🙏🥰
2026-07-19 21:19:27
0
SONSHIp🧊 :
Any friend weh gat your back no go ever pray to guide pass you, once you don get that mentality you get bad intentions, real friends like wining together nothing like make I guide pass my guy
2026-07-19 20:18:27
10
Kash Lee🌹✨ :
Wetin Spain do Argentina good??
2026-07-19 23:46:24
5
Sizofx :
I don’t want to win alone …. I’m not sad when my friends win…some get pass me.. I get pass some…. Na season… it de enter for everybody… IM GRATEFUL
2026-07-19 21:03:53
5
🌴ĄYØ🌴 :
I dey pray for myself and my friends
2026-07-19 16:25:17
5
abdul_lah202 :
Omo💔
2026-07-19 21:05:54
1
Arizona billions💵💰 :
But Una no gree share update why nah 💔
2026-07-20 08:59:28
2
To see more videos from user @evil.brain22, please go to the Tikwm
homepage.