@codfky: #codfky #kolethcodm

Freaky🐉
Freaky🐉
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 19 July 2026 11:44:39 GMT
32717
4673
78
185

Music

Download

Comments

emily.russel57
Emily :
Im playing on 17ms with MTN on my IPhone 16
2026-07-19 17:04:07
52
_aura78
JUST RUBY🀄🎭 :
Give me small bread abeg😂
2026-07-19 12:06:28
33
akorede_0.5
AkANbI🦁 :
But phone dey hot like mad s21 ultra
2026-07-19 21:43:16
3
rf__311
𝙾𝙻𝙰𝚈𝙸𝙽𝙺𝙰 🤠🤍 :
Sir how I go download ham on android phone and e go work for iPhone wey I go use to play game ?
2026-07-19 13:22:37
7
zlatanibile01
S.Ö.H✊ :
After I subscribe to (Exit Lag) on Airtel 😭
2026-07-20 13:43:15
8
ray57260
🕸️❦Raymond❁🦦 :
I Dey play on 25 20 ms with my mtn sim😂
2026-07-19 22:39:18
4
say_hey_to_timi
T⃨i⃨m⃨i⃨ H⃨a⃨t⃨e⃨ G⃨i⃨r⃨l⃨s⃨💔 :
Nah Glo me Dey use and I Dey stream 247 !!🫩
2026-07-19 14:36:18
0
devil_son_codm
devil_son_codm :
Abeg e work with MTN?
2026-07-19 18:36:17
0
ahmadonimisi1
❤GENTLE😁BAD😈BOY🦅 :
am not using anything na direct data from phone and I dey get 25ms 30ms and night I fit get like 15 to 20ms 😏
2026-07-25 11:16:05
1
cod_ghost_kiddo
Not.kiddo 🦆 :
My own no carry Nigeria come oo
2026-08-01 15:10:50
0
abdullahi2_
Abdullahi :
which ipad you dey use
2026-07-19 11:49:18
4
sirmate_
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Same for mtn?
2026-07-19 14:25:59
2
dammefundz
•T-Dawg🌟🚀🚀 :
Boss drop your sensitivity code 🙌
2026-07-19 11:56:47
2
itachikun_ongtiktikok.co
𝕀𝕋𝔸ℂℍ𝕀 🦨 :
Egbon shey u don change your account nih?
2026-07-19 13:38:32
3
bigsellim001
~꧁༆BiG SeliM༆꧂ :
Big selim
2026-07-19 12:19:04
1
abdullahi2_
Abdullahi :
boss man.. mentor
2026-07-19 11:49:03
3
becky_78902
🏳️‍🌈Becky🏳️‍🌈 :
My Glo Dey always gimme 32 to 45ms
2026-07-23 12:53:40
0
sonofchapo1
sonofchapo1 :
How much is that cooler pls I need it
2026-07-23 15:12:49
0
mw.matthew500
MW MATTHEW :
am stuck at 17ms highest na 21ms
2026-07-30 12:28:55
0
h_sword1
🦁 :
E no download for android jare
2026-08-02 11:02:45
0
whyalways.me7
.emele𝗫 :
Bro ms dey glitch I go dey on 25 if fit dey work as 100+ but nah 25 dey show 🤦‍♂️
2026-07-24 11:15:24
0
beeblackdc043
——🅱️ee ❤️🅱️lack🖤Dc — :
Bro how e Dey be
2026-07-27 08:52:56
0
To see more videos from user @codfky, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About