you saw him dozing and you still dey video?
maybe I am wrong sha
2026-07-19 22:30:45
673
Taiwo :
The first person that will first recorded his accident and still survive thank God bro for you guys🙏🙏🙏
2026-07-20 03:58:24
0
Sulah :
Guyy you almost record your own death 😳😳
2026-07-20 01:39:40
229
DrayBlaq :
You see signs you Dey wait wonders
2026-07-20 00:10:51
186
Mr. Dingus :
police suppose arrest this guy na aswear, na him wan kpai everybody
2026-07-20 08:15:36
2
Sam Olu :
first in my generation to see someone record their own motor accident
2026-07-20 04:05:52
52
STERN RULER :
Omo na you cause this accident oo🥲…
2026-07-19 22:41:39
272
ceoray7 :
Okay u still later captured the moment wey you dey find🤝
2026-07-20 06:01:08
3
Noah🫥 :
You for Show God this video for heaven. E pain me.
2026-07-19 22:50:06
75
BOBWIN PLUMBINGS :
U can savage the whole situation nd save una self from avoidable danger nd driver from unnecessary expenses, u can even help to drive the car
2026-07-20 06:55:52
3
Pêdrö😎 :
Person way Dey video dem suppose arrest am
2026-07-19 22:41:59
25
duke.jazz :
E remain small make your phone be only evidence for the scene
2026-07-20 03:34:18
8
Peevibes :
lol na why I thank God say I sabi drive manual be this I have driven both danfo and sienna while traveling before because the driver was dozing I no Dey use my life play abeg🙂↔️
2026-07-20 01:35:42
5
Lord Mali zoro :
See as person just Dey video e death
2026-07-20 01:34:11
9
ABDULLAH 📿🛐🚭💰 :
omo that man na strong
May God bless all fathers
I feel so much pity for him😭😭
body don weak but man need the money
2026-07-19 22:38:47
49
id_mor1 :
and u dey video
2026-07-19 18:19:22
40
Chukwuebuka514 :
this man is tired but still needs the money it's not easy mehn na me know watin I see then
2026-07-19 18:33:04
21
@stonezy :
the driver don dey exhausted and was still driving... nawa oh
2026-07-19 22:04:21
8
@Hon Ayo 🇳🇬 :
Omooo the man don tire u guys could have tell him to sleep for a while and park somewhere ahhh Omoo
2026-07-19 22:31:59
9
To see more videos from user @mr.j.k904, please go to the Tikwm
homepage.