sir did you have children and wife ? or you're just live alone?
2026-07-22 14:58:53
0
dxl666s :
Egbon if I tell you my story.. you fit leave any country wey you Dey come beat me for naija 😂😂
2026-07-20 08:29:08
328
middlemanxx :
😂😂😂 I no even know if egbon dy advice or swear. Bottomline listen to egbon
2026-07-20 10:37:43
94
Ifaseg :
I can relate sir. I tried sending my x wife to Canada twice but all failed.
she later left me for another man asking me what I have done for her.
2026-07-19 20:39:24
151
TONY :
Boss no mind that guy wey say if you hear him story you go come beat am o. If I tell you my own, you fit send missile bomb me patapata
2026-07-21 06:58:41
13
Munrewa 🐚🌴🇳🇬 :
Wisdom Like threat🥸😂
2026-07-21 22:06:45
2
FARGO🤽🏼♂️⛹🏻♀️🚯🔞 :
I do this mistake but I’m getting better now
2026-07-20 17:33:59
26
M✅ :
Why you Dey attack me egbon😂😂
2026-07-20 21:24:01
1
Dupluv hair care & glam :
Likewise ladies wey Dey support men too it’s V/V
2026-07-19 17:14:44
10
Danielle lam :
Rubbish mistake wey I do at early age but thank God I’m out 😹
2026-07-20 23:37:37
9
E L G R A N :
Make I follow you, I need this energy steady😂😂
2026-07-21 09:21:03
3
Afunimawobe🇺🇸🇳🇬💸 :
Only Legend can relate with Ur post sometimes
.
.
.
you always saying the truth
2026-07-20 21:21:37
1
COACH :
Investment in yourself can never be enough
2026-07-19 22:47:52
25
P E A C E🕊️ :
Egbon is talking from experience
2026-07-21 14:02:29
5
Banega_E :
Na the swear I Dey enjoy pass 😂😂
2026-07-19 17:23:45
32
Aduralere :
😂😂😂😂😂 Omo this is so funny and it’s true oooo
2026-07-19 14:58:07
41
aocoflife :
it is the passion for me.. omo! lie no dey wetin Im dey talk
2026-07-20 09:56:52
17
whitelionmangala :
To God be the glory na me get this message… I swear to God who create me
2026-07-20 07:47:19
7
Oluwathymmy :
You can actually help without the relationship consent or thinking it’s because you wanna marry her. Helping is never a prob but you thinking she will stay with you because of the help is delusional. Just help and take your mind off it. Everyone needs help, and if na your fellow guys too please try help. Good luck
2026-07-20 07:41:38
21
To see more videos from user @ourlifepush, please go to the Tikwm
homepage.