Zanger ps boy :
I like this boy, because e no really send anyone at all, he make his own decisions, and he go ahead, and do them. that just life for you bro, 2026, or 2021, or even 2018, that one no concern anybody bro, let's everyone focus on his or her own problem, e get why oooo abeg, make una let the boy do wetin make am happy abeg ooo because, even me sef, I'm the same person oooo ehhn, so, one love guys 🥰🥰🥰
2026-07-23 15:40:37