Omor Spain Dey play us wetin nor good o😥😥my Bp don high.
2026-07-19 19:58:35
96
Donald Poach :
They go see shege 😂😂
2026-07-19 15:20:09
0
🌸THICK FLORAL🌸 :
who is here after 1 0
2026-07-19 21:45:47
27
Abdul.FX :
ronaldo is proud of yamal☺️☺️☺️
2026-07-19 22:16:25
2
🦠wizzyff🦅🧃 :
who is here after 1:0
2026-07-19 22:42:58
1
celebritibarber :
If you believe in Messi like my comment
2026-07-19 16:20:29
100
RADIANT TOUCH COSMETICS-BACKUP :
Me and this guy na the same thing 😂😂😂
2026-07-19 16:21:21
47
VANDAL☑️ :
spain to win
2026-07-19 20:03:27
8
R. :
Omo nothing for Messi 💔😂
2026-07-19 22:03:18
5
Jace ugom💎 :
hope I'm not disturbing 😂😂
2026-07-19 22:21:00
3
Mickjunior💫 :
Na family matter Abeg tell am make e no put mouth 😂😂😂
2026-07-19 13:45:26
23
dhimeji :
we go confuse them 😅😅😅
2026-07-19 15:48:35
18
MERCY 🌸 :
Congratulations to Argentina 🇦🇷
2026-07-19 21:36:34
3
Wisdom David :
me to day
2026-07-19 17:32:20
9
iossairoyale266 :
😂😂😂as I dey support Argentina na so I dey support Spain 😅😅.. d final turn comedy 😅😅.. FIFA for no arrange am like dis.. final now no get tension 😂e be like family wan share inheritance 😅
2026-07-19 20:19:36
6
Easy gold :
I never see misse for the game na is he there🫣😂😂😂😂😂😂
2026-07-19 20:01:35
1
~MERLIN🌟🫣~ :
shey spain score true true😂
2026-07-19 20:28:04
4
Ebi James :
Omo watin Spain use Argentina eye take see today ehn omo
2026-07-19 21:13:29
4
ODOGWU NA BELGIUM 🇧🇪 :
I don't want to laugh at the first time 🤣🤣🤣
2026-07-19 18:44:37
1
Amosyper :
chairman abeg sub me na
2026-07-19 15:08:19
1
To see more videos from user @skibo_nation, please go to the Tikwm
homepage.