@victorhope03: Hahahaha the moment mercy chinwo took off after mininstratin to avoid taking pictures with the audience running after her 😂 ..she said please am going somewhere 😂 lol some people are just shameless .#fypシ #mercychinwo #goviraltiktok #trend #fypシ゚viral

Victor Hope
Victor Hope
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 19 July 2026 15:04:39 GMT
1032473
70727
1245
4213

Music

Download

Comments

geujez
Geraldine geujez :
wetin them dey take the picture do sef
2026-07-19 19:02:24
7556
oyizaadinoyi1
Rosie🌹 :
Na only my my mama I fit call mama..that mama and papa stuff dey heavy for my mouth
2026-07-19 20:44:42
5068
sugarrjenny
Kaosisochukwu 💐 :
She ran ooo 😂😂😂😂😂
2026-07-19 19:04:39
3080
sylviaecs
SYLVIA ECS :
People dey try, can never be me oooo
2026-07-19 16:25:52
1217
mercybillions19
MOJ CLOTHINGS :
Make she like pass my front nothing concern me
2026-07-19 22:22:17
1146
kthairs
KThairs✨ :
Lols there’s nothing wrong in her deciding not to take pics…. She could be in her luteal phase and not in the mood… no mean say she be bad person
2026-07-19 20:48:44
1251
omapeace_75
Chocolate Chioma_ :
Which one be mamamaama😂 just to take pictures.
2026-07-19 20:12:54
414
thatdiyprincess
thatDIYprincess :
Chai, I no fit be celebrity o, I get pepper body, na every day gist lover go Dey carry my matter😭
2026-07-20 02:08:55
1354
lucky74387
Nathaniella :
She touched her hair that's why
2026-07-21 05:59:21
1
favycryst
beautiful soul 💗❤️❤️❤️💐💐💞 :
Mercy Chinwo is not always like this. She is obviously upset. From her countenance, you could tell. Mercy is known for her loyalty and friendliness. Something must have provoked her. We are all humans.
2026-07-19 20:54:53
22
bernardpf
Benard :
una forget say this people Na human being what if she have a running stomach una just dey confuse
2026-07-21 06:22:58
1
sachis.hair.world
Sandra 🌹🌹 :
Na only my customers I fit call mama 😂😂😂
2026-07-20 21:11:59
4
amyswears1abuja
Amy’s wears :
No be only mama mama 😂😂😂😂😂😂😂
2026-07-20 22:07:33
7
justshaydee
ShayDee :
Celebrity dey run😂😂
2026-07-20 07:10:26
2
praislicious2
Praise Asemota :
I no know why all this things no dey freek me o even to go them davido show and all or come dey run follow celeb I no just like am at all maybe na because I be alien
2026-07-20 17:03:22
1
winnieforlife15
Stunnerwinnie 🥹😩 :
This guy too respect himself I swear
2026-07-20 00:21:40
1329
itohan.e
ITOHAN 👑 :
God forbid. I no go try am. Imagine………..
2026-07-19 20:39:59
80
just_vky
Vky💋 :
U no fit see me for this kin settings
2026-07-20 12:19:38
9
blessingamarachi77
Blessing Amarachi :
adults be getting on some ones nerve. respect people's choices. she even had to run, o lord😳. mtcheew
2026-07-19 21:34:05
8
v_elyzah
💎 :
Pride will not let me do such 😏
2026-07-19 22:11:15
173
To see more videos from user @victorhope03, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About