Even though I am not yet”Elon musk” I know who I am, I know my substance, I know what I can contribute and how to make an impact on others. So yeah, I know my worth
2026-07-19 21:30:05
4
busybrain homes & interiors :
How person wan con take get generational wealth
2026-07-19 17:58:01
12
🐐 :
Why this egbon dy make me fear like this
2026-07-21 13:59:54
0
VhickO | UIUXDesigner :
Success is uncomfortable
2026-07-19 21:57:16
8
pascars auto :
Na why I dey suffer now wey I young. I no won hear say I no follow become rich men or sugar daddy
2026-07-19 16:53:59
5
BankzEmpire🥰✨ :
Not easy but we gats keep grinding 🥺
2026-07-19 19:41:31
3
SLIQ :
I started following you and dropping freestyles on my page
now I'm seeing online, I should make money first before I do music
2026-07-20 00:48:26
3
markmundus :
Nothing Dey for you ajeh na you go create am for yourself
2026-07-20 08:16:26
3
Bally Lytup💡 :
Abeg just Dey give me daily reminder… increase the volume bros
2026-07-19 22:35:13
2
🌴SUCCESSFUL🌴 :
Okay I don finally follow u boss 👏 🔥😭
2026-07-20 03:06:19
1
♓️📥⛓️💥📈 :
thank you so much 😊
2026-07-19 15:32:29
3
David🤲 :
omo Many go think say na play play the older the harder 💔🤦♂️
2026-07-19 19:31:03
0
Larry Berg :
suffer deh come!
2026-07-20 22:41:57
0
Football In Minutes :
I came to this world with nothing 🥲
2026-07-20 09:34:32
0
F҉O҉L҉A҉ :
Swears
2026-07-19 23:36:37
1
big-joe :
bro you dey boast my brain 🧠
AHH
2026-07-20 11:20:46
0
Mojisola Yusuff Olaide :
Hm
2026-07-20 13:59:31
0
Riches :
Bro I wan lock in for your house
2026-07-19 21:47:07
0
SHE KHADIJAH 👑❤️ :
You’re not lying!
2026-07-19 21:30:19
1
OZAY :
Where have you been them go ask you oo🤝🤝😹😹
2026-07-19 23:55:08
0
🅰 🅱 🅰 🆂 🖤🦍 :
💯💯💯
2026-07-19 15:32:18
0
To see more videos from user @odiacleverlyy, please go to the Tikwm
homepage.