i prefer removing handout than removing garri 😅😅 ajeh
2026-08-09 20:46:27
8
___MUBBY__🎶 :
E reach make you fall when you hear that baa 🤣😂🤣
2026-08-09 17:56:28
3
ABSO☠️LUTE⚽️❤️⚽️ :
wey u suppose drop rice ..pack plenty garii😂😂😂😂😂
2026-08-09 13:48:29
56
Hon oluwagbemiga👑❤💖 :
the fresher go suffer ehn especially second semester
2026-08-09 21:30:48
25
༺꧁𝑺𝒉𝒆’𝒔 𝑫𝒐𝒚𝒊𝒏🌹🦋꧂༻ :
Werey remove live saver 😂😂😂
2026-07-19 18:25:13
45
7/22/26 :
Nah inside Ogs you run this video
2026-08-09 22:00:55
4
Ash-shahbiyy Arabic institute :
🤣🤣🤣🤣 But me I no dey drink garri, from ND till final year.
I hate it
2026-07-27 16:24:41
25
BELLA🧃💫⚕️ :
Instead make e drop book 😂😹
2026-08-10 10:22:00
6
Hikmah light house :
wetin you dey fin inside ogs oooh
2026-08-08 12:05:21
3
🪖NONCHALANT BOY🫡🤔❤️🔥 :
I beg how many times do you watch this video, likes😂😂😂😂😂
2026-08-08 09:58:17
4
OLOKUTA AGBA001 :
that's how i did in my first semester, if u see the kind rubber of garri i carried in my second semester, they even think i want sell it
2026-07-20 08:17:44
5
Itz adeyemi :
nah inside ogs be this
2026-08-08 11:16:11
1
HORLAS01 :
This Two Guyz Content Ehnn , na until I enter school I confirm am meh ! 😂, no be lie my Gees ! U go later ask for wetin u reject ✌na inside school he Dey !
2026-08-09 12:23:13
4
EL-MA'LIKY 🤍✊ :
you forget sapa mood 😂😂😂
2026-07-19 20:50:31
2
👨🏫Omo iya Tisha 👨🏫🧑🏫 :
Abeg make una help me beg am ooo make he return all the load if na only Garri make he carry am ooo
2026-08-09 22:39:36
1
NONCHALANT😡💔 :
Them no go tell him 😂
2026-08-08 11:37:31
1
Nafeesah 💕💕💕 :
haaaaaaa you go suffer
2026-08-07 07:48:37
1
Damilola sekinat lawal :
Ehhh😂😂😁
2026-08-10 21:16:26
0
Adeoluwa Junior 💝💖💕🥰 :
my status straight 🤣
2026-08-10 17:16:18
0
De Pelumi :
give am one month 😎
2026-07-26 10:13:51
1
To see more videos from user @student_adviser, please go to the Tikwm
homepage.