Remember they go still settle am for their family .. you all should stop nah 😏
2026-07-20 15:31:33
38
maamikikisquare :
Untop another person matter 😂
2026-07-20 17:27:02
60
AGBEKE 🌟PEACE :
this is too much ooo, remember they have children together
2026-07-20 15:37:00
35
Big Zeemah❤️ :
lmagine You dey allow all this woman to talk to your own father anyhow chai
2026-07-20 17:08:28
18
Big Wumight💪🫂✈️🤍 :
Haaaaaaaa Kilode but this people forget say na family matter sha am not supporting him o but omo Odo naa ma n fi ogbon she ni
2026-07-20 17:27:10
78
lollypop :
na depressed people full this app ooo .God make I never see tiktok problem ooo
2026-07-20 13:14:05
6
Adeola Sandra :
Haahaaa is too much
2026-07-20 17:31:04
5
Neeyah_lifestyle💫 :
that's too much na😳😳😳😳😳ontop person family 😳😳😳😳Wetin baba Dessy say gangan😳😳😳😳
2026-07-20 09:44:06
16
Adebola_M :
what is all this for christ sake
2026-07-20 18:03:47
6
Phoenix🌏 :
Wahala done enter TikTok
2026-07-20 18:39:50
6
Temmy wears :
This course is too much make mommy remember that if anything happened to her today nah her mum and dad that he will see those mom that are coursing your father won’t be there oooo I know that what the dad did is very bad but this course is too much i beg make una no vex ma eyin iyami
2026-07-20 17:14:58
8
꧁꧂🦜🤍MIYYAH🧕🦜🦜🤍꧁꧂ :
Haaa nah today I know say all this momma fans no like her at all 😡 why you go dey course her father like that ogaa oo
2026-07-21 16:07:05
1
mum,Daniel & Iremide ❤❤❤ :
Amin Amin Amin
2026-07-20 14:24:24
1
MTberry😍😍 :
Kilode, this is too much now, let momma dessy do this now.
2026-07-21 10:36:29
0
CEO Iremide original :
This is too much ooooo
2026-07-25 07:16:43
1
mummy Faridat AJOKE :
what happened Lori kini
2026-07-20 16:44:46
7
꧁Àyínkèàdè꧂ :
see how peoples dey use paracetamol on top another person headache
2026-07-22 10:37:29
3
Abikeade❤️ :
Make dem just ban TikTok for Nigeria boya everybody go rest abi wetin happen lori family oni family
2026-07-20 23:45:03
0
bolron :
Amin ase
2026-07-21 10:13:17
1
Tokunbo :
hummmm
2026-07-20 20:52:21
1
Victoria Adventure 👗💇♂️💇👕 :
i need the curse for my husband tol
2026-07-20 22:04:11
4
Ademolu Dupe :
amen amen amen amen amen amen
2026-07-20 21:53:41
2
akinola :
infant my daddy is the best
2026-07-21 15:04:23
2
To see more videos from user @everybodygist, please go to the Tikwm
homepage.