bro abeg my paying cl just stop to talk to me what can I do bro
2026-07-20 09:01:38
19
Mandela :
OGA all this things no make sense I swear
2026-07-20 23:37:18
6
Wesley Kwan :
guy i no type am if u fit paste am for the comment
2026-07-20 06:31:08
4
{ČĦÊĚ/:::břô💶}~ :
How many times my woman de call me a scammer but she will never stop drop my card ooo
2026-07-20 13:42:09
5
JÓZSEF🪖🚀❤️❤️ :
Una hide Dey copy am low key 😂
2026-07-20 19:07:44
1
Øfficial štarżee🧃🐐🚀 :
Omo I no get time to explain too much make e Dey go
2026-07-20 23:11:32
0
Voltage⚡ 🚶➡️ :
You must have been the second woman God created after Eve. Apparently, God must have abundant time to do something so enchanting. You look so enchanting, very much like a goddess.
2026-07-20 21:18:09
1
FRED :
which update e dey ?
2026-07-20 23:18:49
1
ᑕ ᗪOᒪᒪᗩᖇ💰 :
Na if she never block be that oo
2026-07-22 02:57:20
1
Runa 💰⚓️🪖 🇺🇸 :
All them long talk
2026-07-21 11:42:38
0
HONEYBADGER :
I get am since
2026-07-20 19:39:58
0
Pablobtc100 :
my own call but is still pay😂😂😂😂😂
2026-07-20 16:43:59
0
CHIDEX :
Na once I follow u 🙌
2026-07-20 22:43:13
0
santus :
I have this already 😂😂
2026-07-20 20:27:39
0
Risky btc😈🇺🇸 :
Omo…….
2026-07-20 15:32:52
0
DYBALA NATION 🦅🩵 :
noted
2026-07-20 19:04:26
0
oku :
bro I dey ready to learn update
2026-07-20 07:15:31
2
Kirsten :
without juju shishi no go drop
2026-07-20 07:01:40
3
B1GJAY🩸🥷 :
Make una run facebook Ads and rest 💯
2026-07-20 18:11:21
3
patochukwu :
Na novel you wan sell give am
2026-07-20 21:54:29
1
PPO💔🏌🏻♂️ :
Na here the scammer start 😂😂😂😂🐐
2026-07-20 11:08:34
3
' :
this one na for new cl.
2026-07-20 11:58:57
1
FLASH LOGISTICS 📦✈️🇺🇸🇳🇬 :
Let move 📦
2026-07-22 11:02:56
0
kingjosh1 :
No be for some cl. You go talk about the serious ones
2026-07-20 17:11:49
0
OSE MONEY 🥶 :
Guy nah spell I day do
2026-07-20 08:28:47
1
To see more videos from user @almightykhalifafx, please go to the Tikwm
homepage.