omo this sound, omo bro life wicked o, life mean and the painful thing be say God just keep quiet like say nothing concern am 🥺, but if person comit sin now repaction go start 🥺
2026-07-21 21:43:11
0
@chris's kitchen :
no be you no like small chops without meat 😂😂😂
2026-07-22 18:32:22
0
elthel_ :
Abeg give me akara
2026-07-20 12:19:58
0
iT · Beast :
Egusi and egg?🤦♀️😂
2026-07-20 13:15:51
1
Justice Ezimako♋️ :
That egusi caught me off guard 😂
2026-07-20 05:42:58
2
Studio Davister :
small.chops 😭😭😭😂😂😂
2026-07-22 15:26:15
1
Ammy dollars :
You sef dey chop small chops? 😳 Why you come hate am like this? 🤣
2026-07-22 12:15:09
0
English boy bleed :
Ahh those with small chops later give you 😂😂😂
2026-07-21 07:14:37
0
Durel le Nouveau :
So @Ricky vogue you Dey jehovah with Ned’s
2026-07-23 22:59:35
0
To see more videos from user @ricky.vogue, please go to the Tikwm
homepage.