@iam_kampala: Shey make I just leave this matter ? Abi make I no give up ? 🤦🏻‍♂️For daytineee ?

🏅•KAMPALA•🏅
🏅•KAMPALA•🏅
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 20 July 2026 06:23:34 GMT
527298
113765
893
1994

Music

Download

Comments

sirmusa01
Sir_musa ✨ :
JESUS ! 😂you can’t pepper me broo!
2026-07-20 06:31:08
1996
princeeasyboy
Felix :
Omo meh olofa oo😂😂 Abi wetin she mean say you no fit relate 😳
2026-08-24 19:16:48
0
diamondbassey307
💖pearl💞🌹 :
na my bestie oh I go choose
2026-08-24 09:01:46
0
iam_kampala
🏅•KAMPALA•🏅 :
What else should I do now ?😔
2026-07-20 07:48:46
807
johnka91
IREMIDE🤭💛 :
na una go kill Kampala😂😭
2026-07-20 10:57:26
133
okikiola.54
KIKI 🫴🏾🧃💛 :
Na ogbonochukwu voice I hear at first o😹
2026-07-21 07:04:23
506
bamibillion1
Bami :
no be your girlfriend be that
2026-07-20 13:29:47
461
symplyammah
ღ 𝓢𝔂𝓶𝓹𝓵𝔂𝓪𝓶𝓶𝓪𝓱 🫧🌸 :
Kampala your hair🥹😩💜💜💜💜💜💜
2026-07-22 13:06:14
75
mrmoney5304
MR MONEY 🪖🪖 :
bestie needed
2026-07-26 07:50:44
21
bigestkesh101
. :
Baba break up with her this thing dey vex me ooo
2026-07-21 17:06:54
129
olabtc0883
💔1%🪫 :
😂
2026-07-20 17:33:57
92
user609978337849740
King k :
Kampala no be your girlfriend be that 😂☺️
2026-07-20 14:31:00
64
big.kim.fresh
Big Fresh✌️✌️ :
Girl wey I go don breakup with since 😅
2026-07-20 07:33:54
94
tizzbrown
New GT :
well sha na content,,if not hahahaha person go faint ooo
2026-07-21 19:22:23
16
blackshineomg
Al-AMEEN 🌴💙 :
Omo me I get anger issues, this can never happen to me 😂😊
2026-08-07 06:30:21
5
ovvikidu
ᴠɪᴄᴛᴏʀ👑 :
This setting no clear at all 😂😂😂
2026-07-20 17:18:14
46
makemoneyfirst8
Call me Bella 💟 :
Omo it pains sha 🥺😒
2026-07-20 07:29:23
17
big__soft702
BIG Soft_702 :
Na me first come o .. 7:31 😂
2026-07-20 06:31:15
21
dewiz.028
De Wiz Apparel :
If na me I no go Dey patient reach this stage oo, me wey get anger issues, I go just break up Asap 😏
2026-07-31 10:13:50
7
big_santos2
☬𝐁𝐈G 𝐒𝐀𝐍𝐓𝐎𝐒☬🇳🇬 :
you are strong man 😂😂😂😂
2026-07-20 07:53:22
7
izzyfresh001
izzyfresh001 :
The gir they use Touch ID oo abu na only me see am
2026-08-04 17:32:09
12
To see more videos from user @iam_kampala, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About