Cus their bodies don master suffering, pains and traumas especially from their husbands
2026-07-23 18:51:11
81
🎀pręttÿ-phíńæ🎀⚧️♊️ :
Na so my mama lie say she dey come ooo she go bring pikin come
2026-07-29 17:33:57
2
Tiffah🧕❣️ :
You forgot to call the owner to get his slaps abeg😂😂😂
2026-07-21 07:38:32
417
donna_❤️ :
U no add ' get ready with me as I go into labor '🤣🤣🤣🤣
2026-07-25 15:17:12
92
KingChristopher||DaCreator📷🎥 :
Was the lip gloss necessary 😂
2026-07-29 21:10:20
0
Saint Mètál _😈 Sétôñ :
i no even know when my mama get belle 😔 she just dey surprise us with new siblings.
2026-07-27 17:41:40
35
lifeoffaith🥰 :
This was literally me the day I give birth.. I was in labour and still had time to video myself 😂😅
2026-07-29 19:37:53
0
pretty_presh😍 :
I wonder how people make video during labour 🤔
2026-07-21 12:40:19
102
Justhez :
Gen Z don’t care about spiritual attacks
2026-07-28 06:49:26
7
pulley :
I swear I dey in labor pain,I still dey spray abi use body spray . d nurse belik this one never ready oooh u won smell nice for the baby abi wetin?😂😂
2026-07-28 13:27:41
2
Mae_yhor🇳🇬 :
Those days were so lovely
That was how my mom was in labour but no1 knew coz she cleaned d whole house, prep lunch and dinner nd went to d market, not until she got to the hospital by herself without any load nd called my dad after delivery
2026-07-28 07:54:53
0
Black🦋🖤💙 :
Na from church service after she don dance finish she say she dey go market wan cook Sunday rice and stew, we dey hux dey wait for Sunday stew na she call us say make we come hospital she don born boy💔😂
2026-07-29 13:51:06
3
Precious 😍 :
My mama own u no go even know
2026-07-20 12:20:30
73
❣️❣️MUNNA❣️❣️ :
You forgot your ring light oooo😂
2026-07-21 19:18:10
15
MARVEL SCOTT 🔥🔥🖤💜👌 :
My mama nor dey carry bag oo 😂😂
2026-07-20 16:20:57
39
unique00091 :
U no do the gen z own well oo another video for me please 🙏
2026-07-20 10:55:10
34
unknown :
my mom acted so normal during labor
2026-07-28 04:29:13
13
Fav_our Iva 293 :
my aunt literally drive's herself to the hospital
2026-07-21 07:55:26
7
omah♥️🥰🔥 :
When my mum was in labor for our last born, e shock everybody she no tell us she just carry bag Dey go hospital, e no reach 10 minutes my aunt rushed in carry the things wey she no carry say my mama done born for road only her oo that she couldn’t reach the hospital and my dad was not around that very day
2026-07-21 12:10:39
39
To see more videos from user @cutedemon095, please go to the Tikwm
homepage.