I was born in emene, joke aside….emene na village normally but na them day shake the whole of Enugu city…. Obiagu, nightmile, old park, abakpa, GTC areas, new market, Eva valley and so forth….. go ask around!!!! Ona eme na emene ❤️
2026-07-20 20:10:50
11
CJ_Apam :
Finally this stray bullet don hit me 😭😂🤣
2026-07-21 15:11:37
2
CHRiSTENSEN :
Emene baddie 😂
2026-07-20 15:29:04
2
Chinwa🌿 ˚⊱🪷⊰˚ :
Chineke 😂😭😔na school carry me come here oo
2026-07-20 18:49:42
8
No stress 🇨🇲🇳🇬 :
Us way de stay rehab nko ?? 😂 Emene don upgrade nau
2026-07-20 20:21:26
7
Kelli🍫❤️ :
The only place in Enugu that has bike people 😂😂😂
2026-07-20 21:12:24
13
FÃ vĘ :
Bullet don reach this side 😂
2026-07-20 14:24:36
9
Chinemerem 🤍 :
Abeg oooo
Emene nke anyi is not village 😂
2026-07-20 20:21:02
6
classic Joe 22 :
point of correction Eke obinagu is not Emene
2026-07-21 00:33:46
8
FŘÆŇĶ :
Abeg make una Dey differentiate this Emene and eke abeg
2026-07-20 15:01:53
9
Cheem Amaka 🥰 :
Jesus 😂😂😂😂😂
2026-07-21 00:00:36
1
To see more videos from user @ceedy4og, please go to the Tikwm
homepage.